Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6841) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15201012 Views)
1 2 3 ... 6838 6839 6840 6841 6842 6843 6844 ... 22899 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 2:09pm On Mar 04, 2019 |
eph12:Una dey madt well well...fccking scumcvnts!! Bye... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 2:11pm On Mar 04, 2019 |
Afrodoc2, are you in/around Melbourne? We're getting reports of several bushfires. Hope you dey okay. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Coutinho14: 2:11pm On Mar 04, 2019 |
Diggz whenever he sees Dayo from today henceforth ![]()
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by airmark(m): 2:12pm On Mar 04, 2019 |
It's well. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 2:13pm On Mar 04, 2019 |
diggz:them send you comot? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by LoRdCaT(m): 2:22pm On Mar 04, 2019 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by LoRdCaT(m): 2:23pm On Mar 04, 2019 |
afrodoc2:Diggz dey ontop Grace dey read posts so ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by LoRdCaT(m): 2:23pm On Mar 04, 2019 |
afrodoc2:Digg dey ontop Grace dey read posts so ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by LoRdCaT(m): 2:31pm On Mar 04, 2019 |
diggz:So you use the network for Stephanie body finish, even use am download two times. You download huge files like Emma and Sarah with Stephanie network, now network and current don finish for her body you come go climb Grace. ![]() Go back to Stepanie my guy. No dey run away from tree when you don suck the network finish ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 2:34pm On Mar 04, 2019 |
Unlimited22:Doc is busy posting on Nairaland, bushfire no dey worry am. Na Diggz wey dey on top tree wey bushfire fit catch |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by iamoyindamola(m): 2:34pm On Mar 04, 2019 |
Boda Joseph they on top grace for village and left Stephanie, onuku and 2 children in Lagos. Boda Joseph Dan chop efo riro from aunty grace |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Leyqute(m): 2:35pm On Mar 04, 2019 |
Ayagayagayagayo! Oh jigbijigbi!! ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Unlimited22: 2:36pm On Mar 04, 2019 |
Ibime: ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by LoRdCaT(m): 2:37pm On Mar 04, 2019 |
Leyqute:Diggz na sharp guy na. Him use "Tree Stephanie" network download two better fruits wey dem dey call "fruit of the womb", fruit Emma and fruit Sarah. Now network don finish for Tree Stephanie, him don port to "Tree Grace" Diggz how many fruits you don download with Tree Grace network? ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by LoRdCaT(m): 2:38pm On Mar 04, 2019 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by afrodoc2: 2:43pm On Mar 04, 2019 |
Unlimited22:I live an hour away but will be traveling thru the Melb airport tomorrow afternoon. E no reach my place thankfully. Thanks for looking out, but this Diggz issue is more important. Let’s settle it first and then later we can quench the fire. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nobody: 3:14pm On Mar 04, 2019 |
![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nobody: 3:15pm On Mar 04, 2019 |
Mehn today is Monday for fvcksake. Are y'all that jobless? ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by JayKayMaybachz(m): 3:16pm On Mar 04, 2019 |
![]() This shiit getting serious as fvck |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by JayKayMaybachz(m): 3:17pm On Mar 04, 2019 |
But this Pa Diggz face sef.. ![]() E resemble all those mehn wen dey smoke jumbo weed |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SkimpleD: 3:26pm On Mar 04, 2019 |
diggz:Bishop sir, I will sanction them especially that Bassey ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by larride(m): 3:26pm On Mar 04, 2019 |
This Monday na TrollDay |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SkimpleD: 3:27pm On Mar 04, 2019 |
. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SkimpleD: 3:28pm On Mar 04, 2019 |
Onukuguy, where you dey for Ikoyi? I’ve been around for some days now. Make we see, then Show me proofs. How una see am? ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SkimpleD: 3:29pm On Mar 04, 2019 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SkimpleD: 3:35pm On Mar 04, 2019 |
onukuguy:I know Magodo wella. I will drive to that place. Don’t be scared I don’t drink. Just give me chilled Juice. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:41pm On Mar 04, 2019 |
onukuguy:Abeg use the God is good ticket money use host pastor...I no wan come lagos again...Meanwhile N.a. when you pack comot obalende abi n.a. ikoyi go magodo? I hope you carry Stephanie follow body cuz I no dey come obalende again o! ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by SkimpleD: 3:43pm On Mar 04, 2019 |
diggz:Hahhahah Wait na. Wetin concern you for this matter sef? ![]() I go still drive go the Magodo. He will pay for my fuel and drinks. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by EarlRagnar2(m): 3:44pm On Mar 04, 2019 |
diggz:Report that guy to super mod nau Abi Na true say u dey play home and away ![]() |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: Thecassanova, MorataFC, vicot(m), Ihebu4chelsea(m) and 124 guest(s)


