₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,554 members, 8,436,278 topics. Date: Tuesday, 30 June 2026 at 04:42 AM

Toggle theme

See Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 - Gaming - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentGamingSee Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 (1180 Views)

1 Reply (Go Down)

See Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 by Lucemferre2(op): 7:33pm On Mar 06, 2019
Re: See Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 by Lucemferre2(op): 7:35pm On Mar 06, 2019
2ms and 1000mb/s chai

Rap+ure go happen and Naija will go after like 50 years wey others don go.
We no go don advance reach those that are rap+urab|e
Re: See Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 by Psychodavidovic(m): 8:18am On Mar 07, 2019
Lool even Naija 6G no go get this kind speed. grin
Re: See Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 by LucemFerre: 3:39pm On Mar 07, 2019
Psychodavidovic:
Lool even Naija 6G no go get this kind speed. grin
Hehe... Rap+ure go take place Naija go go 50 years after because our technology no go don advance to move
Re: See Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 by Psychodavidovic(m): 6:06pm On Mar 07, 2019
LucemFerre:
Hehe... Rap+ure go take place Naija go go 50 years after because our technology no go don advance to move
Lmao. grin
Re: See Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 by shogsman(m): 8:42pm On Mar 07, 2019
Holy Bleep
Re: See Internet Speed Abeg. For Nigeria, Till Like Year 5000 by APCsupporter: 9:21pm On Mar 07, 2019
Don't worry guys. Buhari will improve our internet speed too. Very soon we will be downloading GTA 5 within minutes


*runs out of thread at full speed"
1 Reply

Earn Over 5000 Naira By Playing Games With 100 NairaSee Internet Speed. 1000mb/s & 2ms Ping. Rapture'll Hap'n 50yrs B4 Naija FollowHello Naija Make Una Download My Game Abeg, Word Connect : Word Game234

XboxUncharted 1 Or 2 Which Did U Enjoy PlayingWhere Can I Buy Need For Speed The Run PC