Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) - Sports (9) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) (78004 Views)
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by ExAngel007(f): 5:48pm On Mar 22, 2019 |
goalllll |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by yoged(m): 5:48pm On Mar 22, 2019 |
Gullah:I miss that boy. . |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 5:48pm On Mar 22, 2019 |
yoged:u get sense? me and u who mature now,u just dey talk anyhow,i no even get any need to reply u again cuz u lack sensitivity brainless gay |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by robosky02(op): 5:49pm On Mar 22, 2019 |
Moses bangs it 3 |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by Omololu2121: 5:50pm On Mar 22, 2019 |
If nah ighalo, e no go score that goal wey Simeon score |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by ikorodureporta: 5:52pm On Mar 22, 2019 |
Wetin our no.10 come do?? |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by Gullah: 5:52pm On Mar 22, 2019 |
It's all over!!!! Nigeria wins 3:1 |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by baratech: 5:52pm On Mar 22, 2019 |
Please who scored first and second goal |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by Jrevelation(m): 5:52pm On Mar 22, 2019 |
What is the name of that application used to watch live match on phones |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by afoltundeseen(f): 5:52pm On Mar 22, 2019 |
Don't be too excited, Seychelles to score was 4 solid odds. Nigeria is overrated. I swear |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 5:52pm On Mar 22, 2019 |
chucs:mumu u no go ever get brain for ur head,go build 1 for ur village my i know wether he go be standard stadium cuz u sabi standard stadium well well,idiot |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by helinues: 5:52pm On Mar 22, 2019 |
And Uzoho is 24 years
|
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by davido2017(m): 5:54pm On Mar 22, 2019 |
This match was massively rigged by Apc, so poor. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by Eseose9(f): 5:54pm On Mar 22, 2019 |
ikorodureporta:who play 10? |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by yoged(m): 5:54pm On Mar 22, 2019 |
tonysmart41:in real life, den. No born you make you follow me talk.
|
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by Freemanalee(m): 5:54pm On Mar 22, 2019 |
Way to go Moses Simon Just few minutes on and he has scored... Final whistle 9ja 3 1 Seychelles |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by esivue007(m): 5:55pm On Mar 22, 2019 |
game don finish.
In other news.. let me do ofofo(gossip) for ya all
*ADELEKE HAS BEEN DECLARED THE WINNER OF OSUN GOVERNORSHIP ELECTION BY tribunal* |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by balonaija(f): 5:55pm On Mar 22, 2019 |
wow |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by SeriouslySense(m): 5:56pm On Mar 22, 2019 |
![]() |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by adrainuche(m): 5:56pm On Mar 22, 2019 |
These idiots dun turn PA system for pitch to commentary boot SMH |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by blazer2018: 5:56pm On Mar 22, 2019 |
bennybaba:You can say that again |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by Lakside1955(m): 5:57pm On Mar 22, 2019 |
The odd for G G in this match was 4.5 odd, damn I missed |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by balonaija(f): 5:59pm On Mar 22, 2019 |
but how? |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 6:01pm On Mar 22, 2019 |
yoged:u search my profile u think say na so he be,guy my address dey dere if u get mind find me come then u go no who or how i be,no let fake life decieve u oo |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by chucs: 6:02pm On Mar 22, 2019 |
tonysmart41:SIMPLETON |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by kogistar: 6:03pm On Mar 22, 2019 |
afoltundeseen:u expected Seychelles to be weak like that of last yr ba |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by handsomeyinka(m): 6:04pm On Mar 22, 2019 |
baratech:Muniru and Ambali |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 6:05pm On Mar 22, 2019 |
tonysmart41:this is why say u never mature,mumu who u be wey i no fit talk 2 u huh?god?abi na donald trump born u?huh abi u be relative to all the terrorist wey disturb d world?once again u lack common sense |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by Henrique99: 6:06pm On Mar 22, 2019 |
Aystarz:you are very correct..Guys like olisa chukwuma and Emmanuel etim of Nigerian info fm are doing great and are better than ikpeba,Mike mayaki and Ralph George in sport commentary |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by Gabson001(m): 6:09pm On Mar 22, 2019 |
Sheybi musa make mouth say na 4:0 them go beat them.. Wetin cum happen ![]() |
| Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by robosky02(op): 6:10pm On Mar 22, 2019 |
davido2017:should we declare the match inconclusive cos of the pitch ![]() |
Onuachu Sinks Benin As Super Eagles Seal AFCON Qualification In Style • Lessons We Learned From Nigeria Vs Seychelles • Nigeria Vs Seychelles: Francis Uzoho Blasted After Goal Blunder (Photos) • 2 • 3 • 4
Cristiano Ronaldo Told To Put On Face-Mask While Watching Portugal Beat Croatia • Cristiano Ronaldo Statue's Penis Is 'worn Out' Because Too Many Fans Grab It • Barcelona Squad Left Their Dressing Room Dirty After CL Win (Photos)

