Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) (2766 Views)
| Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by StarUp(op): 11:12am On Mar 24, 2019*. Modified: 11:28am On Mar 24, 2019 |
You find yourself in this situation, abeg help me reply this lion... ![]() cc lalasticlala mynd44 seun
|
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by EmekaBlue(m): 11:15am On Mar 24, 2019 |
Tell me like this i dey hear u |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by nifemi25(m): 11:25am On Mar 24, 2019 |
I no deaf, i dey hear you from here... |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by GraGra247(m): 11:27am On Mar 24, 2019 |
No problem but I go carry my machine gun first, then come add pot and pepper soup ingredients. Cos anyone wey wan kill me must die first. |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by Nobody: 11:27am On Mar 24, 2019 |
"you dey craze?" ![]() |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by otipoju(m): 7:51am On Mar 25, 2019 |
Wait first, i dey come. My mama send me message. |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by sonnie10: 3:21pm On Apr 17, 2019 |
You don repent? |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by crispyJ: 9:45pm On Apr 07, 2020 |
![]() |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by sylve11: 5:34pm On Apr 08, 2020 |
Tell the thing to your ancestors... ![]() |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by Freelane33(m): 11:59am On Apr 24, 2020 |
come outside of you can lion , my destiny is tied on the outside StarUp: |
| Re: Reply Him As A Sharp Nigerian(Very Funny pix) by Dandollarz42(m): 3:08pm On Apr 24, 2020 |
Wait make i rewind time call daniel for bible make him join me enter��� |
What Is Happening Here (funny Pix) • Your Girlfriend Mistakenly Saw This Message On Your Phone – Reply As A Sharp Guy • What To Do To Online Friends That Form Busy Or Too Big And Won't Reply • 2 • 3 • 4
Which Rat Will You Kill First? • Hilarious Photo: Effect Of Smoking Weed Before Class • Photo: One Word For This Guy??

