Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz (1970 Views)
| Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz by Ikeboboafri(op): 7:37am On Mar 28, 2019 |
Tonto Dikeh took to Instagram this morning to reveal, her bestie and popular cross-dresser, Bobrisky has acquired a new Mercedes-Benz . Posting the photos on Instagram, she wrote ”Congratulations my friend.Much more to come.I’m so happy for you honey .@Bobrisky222 this is the inky kind of noise I want to be hearing biko” https://unclesuru.com/2019/03/28/tonto-dikeh-and-anita-joseph-show-off-bobriskys-new-benz/ lalasticlala, seun, mynd44, dominique
|
| Re: Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz by BIDEEN: 7:42am On Mar 28, 2019 |
Finally toto / yansh sales Don dey pay small small |
| Re: Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz by Aboks(m): 7:47am On Mar 28, 2019 |
BIDEEN:mama wey born dis wan go dey one corner dey cry say her pikin don die, wat a wasted sperm |
| Re: Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz by Nobody: 8:16am On Mar 28, 2019 |
Ok...Seen |
| Re: Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz by Johntitus: 9:34am On Mar 28, 2019 |
Aboks:E depends on the kind mama. Some mama no care so far money dey brekete. While some mama no go even come near bob sef. Nah so so prayer dem go dey pray. |
| Re: Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz by Fadomero(m): 9:48am On Mar 28, 2019 |
haters dey hate this gy dey flex so who come be mumu na |
| Re: Tonto Dikeh and Anita Joseph show off Bobrisky's new Benz by Prymestrr(m): 11:27am On Mar 28, 2019 |
Shebi na this mumu Anita that was crying when she saw her sister's Porter Porty video ni. She'll soon shoot her own video for benz. #yeyebrities. |
Court Dissolves Paul Okoye And Anita's Marriage • Emmanuel Ikubese And Anita Brows Adetoye Wedding Introduction Pictures • Kanayo O Kanayo And Anita Ukah At Cros-over Night In Mbaise Imo State • 2 • 3 • 4
Kcee Pictured In A jewelry Store in Dubai, customized his name with a golden cha • #bbnaija: "I Have Slept With Seyi And Jeff In My Head" - Venita • 20+ Pictures Of Kiddwaya Receiving President Homecoming In Abuja