Nairaland For Poor Ppl - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Nairaland For Poor Ppl (344 Views)
1 Reply
| Nairaland For Poor Ppl by merrymike47(op): 12:57am On May 10, 2019*. Modified: 6:51pm On May 10, 2019 |
Nairaland z for poor ppl, d few rich pple dat we av are on IG and Twitter. Before u come here and argue with ur grandfather dat u are d son of Dangote, just do me a favour by asking 4 my account nomba first. If una dey take ur life(s) serious as una dey take all d bashing and arguments serious, u fit don make ham oo, suffer no dey tire u? U sabi bring successful ppl story come here, wen dem go bring ur own success story come here? Suffer no dey tire u? Ur country no get anytin wey e go offer u, seun don offer him country NL. Wetin u don offer urself? Suffer no dey tire u? Wen u go commot NL, wey u self go dey drop correct pictures for IG, suffer no dey tire u? Wen u go start 2 dey control ppl wey sabi English, wey u no go just dey pick ppl wey no sabi English for NL, suffer no dey tire u? Lotta Cray ppl here |
| Re: Nairaland For Poor Ppl by JohnNgene: 6:38am On May 10, 2019 |
merrymike47:You're just ranting and are probably a frustrated Indomie-generation teenager. Lol. You have no idea the kind of rich and influential people that are here on Nairaland. The poor and middle-class are here too of course. Instagram is full of fake people. I don't know much about Twitter. Finally, maybe you should hit the studio and release this your rant as a song sha. Who knows? You might generate controversy and blow. Lol. |
| Re: Nairaland For Poor Ppl by merrymike47(op): 6:49pm On May 10, 2019 |
JohnNgene:should I react 2 Dis? Wat exactly pained you? Dat I reminded you dat you are poor? D few rich ones (if any) here will see Dis and pass, dey won't say shit 2 my shit. Get serious with ur life, d table z still rolling but funny Hw it won't turn gud side 2 you if u continue Dis way. |
You Can Now Block People On Nairaland (for A Time) • Gaius Chibueze: Bitcoin Billionaire Offer To Buy Nairaland For 150m-pics • How Did You Learn About Nairaland For The First Time? • 2 • 3 • 4
Rumble In Osun APC Over Zoning Of Party Executives • The Event: 2019 Congress Luncheon With Pastor E.A Adeboye (daddy G.O) In Abuja • Four Things Prof. Yemi Osinbajo Means To Nigeria