₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,082 members, 8,434,007 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 05:23 AM

Toggle theme

Nairaland For Poor Ppl - Nairaland General - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNairaland For Poor Ppl (349 Views)

1 Reply

Nairaland For Poor Ppl by merrymike47(op):
Nairaland z for poor ppl, d few rich pple dat we av are on IG and Twitter. Before u come here and argue with ur grandfather dat u are d son of Dangote, just do me a favour by asking 4 my account nomba first. If una dey take ur life(s) serious as una dey take all d bashing and arguments serious, u fit don make ham oo, suffer no dey tire u? U sabi bring successful ppl story come here, wen dem go bring ur own success story come here? Suffer no dey tire u? Ur country no get anytin wey e go offer u, seun don offer him country NL. Wetin u don offer urself? Suffer no dey tire u? Wen u go commot NL, wey u self go dey drop correct pictures for IG, suffer no dey tire u? Wen u go start 2 dey control ppl wey sabi English, wey u no go just dey pick ppl wey no sabi English for NL, suffer no dey tire u? Lotta Cray ppl here
Re: Nairaland For Poor Ppl by JohnNgene: 6:38am On May 10, 2019
merrymike47:
Nairaland z for poor ppl, d few rich pple dat we av are on IG and Twitter. Before u come here and argue with ur grandfather dat u are d son of Dangote, just do me a favour by asking 4 my account nomba first. If una dey take ur life(s) serious as una dey take all d bashing and arguments serious, u fit don make ham oo, suffer no dey tire u? U sabi bring successful ppl story come here, wen dem go bring ur own success story come here? Suffer no dey tire u? Ur country no get anytin wey e go offer u, seun don offer him country NL. Wetin u don offer itself? Suffer no dey tire u? Wen u go commot NL, wey u self go dey drop correct pictures for IG, suffer no dey tire u? Wen u go start 2 dey control ppl wey sabi English, wey u no go just dey pick ppl wey no sabi English for NL, suffer no dey tire u? Lotta Cray ppl here
You're just ranting and are probably a frustrated Indomie-generation teenager. Lol.

You have no idea the kind of rich and influential people that are here on Nairaland. The poor and middle-class are here too of course.

Instagram is full of fake people. I don't know much about Twitter. Finally, maybe you should hit the studio and release this your rant as a song sha. Who knows? You might generate controversy and blow. Lol.
Re: Nairaland For Poor Ppl by merrymike47(op): 6:49pm On May 10, 2019
JohnNgene:
You're just ranting and are probably a frustrated Indomie-generation teenager. Lol.

You have no idea the kind of rich and influential people that are here on Nairaland. The poor and middle-class are here too of course.

Instagram is full of fake people. I don't know much about Twitter. Finally, maybe you should hit the studio and release this your rant as a song sha. Who knows? You might generate controversy and blow. Lol.
should I react 2 Dis? Wat exactly pained you? Dat I reminded you dat you are poor? D few rich ones (if any) here will see Dis and pass, dey won't say shit 2 my shit. Get serious with ur life, d table z still rolling but funny Hw it won't turn gud side 2 you if u continue Dis way.
1 Reply

You Can Now Block People On Nairaland (for A Time)Gaius Chibueze: Bitcoin Billionaire Offer To Buy Nairaland For 150m-picsHow Did You Learn About Nairaland For The First Time?234

Get Best Body Massage In Lajpat Nagar, Delhi, NCRThe Secrets Of Our Success As Top Events Manager5 Political Advice Every African Youth Should Know