Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby (36821 Views)
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Nobody: 10:41pm On Jun 13, 2019 |
youngest85:I smell senselessness |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by MLK22555: 10:46pm On Jun 13, 2019 |
This one just wan trend... smh youngest85: |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Kellie069(m): 10:47pm On Jun 13, 2019 |
Which day una post day zlatan born here?? Na e the pikin don grow like this ? In less than 3 weeks? |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Destroyerofyeeb: 10:57pm On Jun 13, 2019 |
I guess this is the definition of yamreee beauty ![]() ZombieTERROR:
|
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by happney65: 10:57pm On Jun 13, 2019 |
Kellie069:Blogger wey don mad finish |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by kennykg(m): 11:01pm On Jun 13, 2019 |
newborn baby with afro...loolz
grammers n bloggers welldone sir |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by baby124: 11:04pm On Jun 13, 2019 |
That was the babe crying for him when he got locked up. No wonder... lmaooo. Anyways congrats to this young couple. Beautiful baby. |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Ubdavis(m): 11:05pm On Jun 13, 2019 |
[quote author=Jayslicky post=79304226]You have no right to call any creation of God ugly, be wise.[/quote What is wrong in saying the truth? I mean no disrespect... |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by bazzyblings: 11:11pm On Jun 13, 2019 |
youngest85:Post ur picx yu ugly dog .. mumu |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by nikkypearl(f): 11:19pm On Jun 13, 2019 |
omokoginimi:Haa.. ..I was never for once fat oo..the question should be,how did you gain that lil weight? ![]() |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Nobody: 11:22pm On Jun 13, 2019 |
nikkypearl:Gbenusoun! Jack says hello ![]() Oti japa lo Texas |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by hotdealz(m): 11:37pm On Jun 13, 2019 |
youngest85:Them dey deposit fine face into bank account? |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Nobody: 11:39pm On Jun 13, 2019 |
jadeliyi:Buhahajahja
|
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Dshocker(m): 11:41pm On Jun 13, 2019 |
I can't differentiate the boy between zlatan and his girlfriend.... |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Boschh(m): 12:13am On Jun 14, 2019 |
fowowea1:Green White Green.. |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by jaymee0(m): 1:09am On Jun 14, 2019 |
Mautonmentos:you a bad man. |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Nobody: 1:10am On Jun 14, 2019 |
simonlee:EFCC go kom karry am for Naming ceremony dat day ![]() |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by bjbjbj: 1:21am On Jun 14, 2019 |
Na baby mama you one take start your career. With your ulgy baby mama. |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by bestijenkins94(m): 2:02am On Jun 14, 2019 |
U dey mind him? |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by bestijenkins94(m): 2:04am On Jun 14, 2019 |
[uote author=youngest85 post=79304075]are you ok?No wonder they keep on getting uglier by the day, see parents' faces The child is a potential Ug Lee[/quote] |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Donshemzy1234: 2:10am On Jun 14, 2019 |
FuckDaMods:They ain't broke |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Freshlorde: 2:14am On Jun 14, 2019 |
One of the most sensible person for this thread..when zlantan and that girl born ?Except na another girl born the pikin Tejiriseth: |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Nobody: 4:15am On Jun 14, 2019 |
youngest85:Dont ever call any child ugly.He/she is a creation of God.its like telling God his work is Bad .wait and c your kids |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by ashawopikin(m): 4:41am On Jun 14, 2019 |
Zanku baby |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by ZombieTERROR: 5:49am On Jun 14, 2019 |
Destroyerofyeeb:Go ask Davido There are no women in afonja land |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Toks2008(m): 6:43am On Jun 14, 2019 |
Awww! Cute baby. Mum must be very pretty. Why do baby girls look like their dad and the boys like their mum in most cases? Strange. |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Toks2008(m): 6:44am On Jun 14, 2019 |
FuckDaMods:Seem that is his sis cos she looks very much like zlatan. I don't think that is the baby's mother. |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by hfc80: 7:29am On Jun 14, 2019 |
pained Ass spotted [qquote author=youngest85 post=79304075]No wonder they keep on getting uglier by the day, see parents' faces The child is a potential Ug Lee[/quote] |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Colb461: 7:31am On Jun 14, 2019 |
youngest85:guy y castigating the child I pray.received sense abeg |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by jago2016(m): 8:03am On Jun 14, 2019 |
Its immature to say one is UGLY , you wey fine how market? Shey na u still dey dance song wey UGLY person sing� My only confusion is that i didnt see the gf tummy grow bigger� |
| Re: Photo Of Zlatan Ibile Newborn Baby by Henry1006(m): 8:43am On Jun 14, 2019 |
This baby don reach 2 or 3 months na |
Korra Obidi Shows The Face Of Her Newborn Baby • Ramsey Nouah Visits Daniel K Daniel & Wife, Carries Their Newborn Baby • Mompha Welcomes Newborn Baby Girl In California (Photos) • 2 • 3 • 4
Mercy Johnson Teases Her Husband During Ludo Game • Revealed At Last: Why Ini Edo’s Marriage Failed • Olajumoke Pictured With Some Staff Of Transcorp Hilton Abuja


