UMIDIGI DISCUSSION THREAD - Phones (886) - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › UMIDIGI DISCUSSION THREAD (2460927 Views)
1 2 3 ... 883 884 885 886 887 888 889 ... 2190 Reply (Go Down)
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by MrSix: 10:04am On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:Abeg na |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Flytime: 10:07am On Jun 14, 2019 |
dy4life:I don't think so,where did she by it and why did she say that its refurbished |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 10:15am On Jun 14, 2019 |
Flytime:I dey suspect you o.... How you sabi say nah 'she'...... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 10:16am On Jun 14, 2019 |
MrSix:I don't kiss & tell....... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by MrSix: 10:28am On Jun 14, 2019 |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by nongo123(m): 10:44am On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:Considering the price I got this phone for, this was a steal bro. I'm really enjoying this device. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 10:53am On Jun 14, 2019 |
MrSix:Oga, you dey vex....... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 10:54am On Jun 14, 2019 |
nongo123:Umidigi to the world...... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by noobody(m): 10:59am On Jun 14, 2019 |
hapheeyxz:Thanks for the trust bro,it was a great pleasure doing biz with you, Enjoy your new umi devices and ensure u pepper them well,while we await the A5 pro Cheers |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 11:04am On Jun 14, 2019 |
hapheeyxz:Nah u buy all the Umidigi A1 Pro finish bah........... I suppose dey charge now, for all the beta deals wey i dey drop............. ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by noobody(m): 11:07am On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:Omo,dis last 3 pcs sef na luck, It was remaining just 5 pcs the day i paid,after i paid for 3,ghen ghen,all stock don finish and since dat day,dem nor gree add more stock D one i locked to my address sef,blue colour,wen i paid,seller had to beg me to collect black,i sharply accept am I chk the stock daily,seems na once in a red moon dem dey release very few pcs. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 11:10am On Jun 14, 2019 |
noobody:So you to kpari one Umidigi A1 Pro...... Small small, una secret go dey comot...... ![]() To get those phones at those prices....... Nah bargain of the century........ ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by MrSix: 11:18am On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:Lols... I don even tear shirt. I guess someone contacted you for A5 pro huh? |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by noobody(m): 11:27am On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:I tell u,deal of the year,and then there was no 4.21$ shipping fee oo, 18k for dis great fone, Na better steal |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by worriedguy(m): 11:36am On Jun 14, 2019 |
My latest SOT ![]()
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 11:41am On Jun 14, 2019 |
worriedguy:Hope you have stopped worrying......... Like other worriedguy's & worriedgal's.......... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by worriedguy(m): 11:44am On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:yes only if you would gift me F1 so that I can be playing games ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by repairpalng: 12:08pm On Jun 14, 2019 |
repairpalng:
|
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Flytime: 12:19pm On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:I don't no oo,I just type wetin comot from my mind |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by ojialo(m): 12:44pm On Jun 14, 2019 |
AliExpress? dollarnaira: |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Glossyclick(m): 1:14pm On Jun 14, 2019 |
Umi A3 pro for sell 2weeks old. Very neat all accessories intact plus carton. 35k non negotiable. Reason A5 pro on my mind. Location: Onitsha, Asaba, Owerri and Awka pay on delivery |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by yaki84: 2:45pm On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:bro abeg no vex, e get how i fit destroy stolen fone? my woman was robbed this afternoon n her samsung tab3 stolen from her. i have the imei. thnx for u concern. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 2:48pm On Jun 14, 2019 |
yaki84:Unfortunately, Nigerian networks don't use blacklist technologies....... No way to destroy it....... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 2:49pm On Jun 14, 2019 |
worriedguy:Haba, and you know i don't have any role here......... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by dasphinx1(m): 3:01pm On Jun 14, 2019*. Modified: 11:25am On Jun 17, 2019 |
. |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 3:13pm On Jun 14, 2019 |
dasphinx1:And some pipu go open dere yeye mouth talk say, Umidigi camera nah nonsense........ My Oga, you are carried.... Dey carry go....... ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by dasphinx1(m): 3:17pm On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:Boss mi ![]() |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Flytime: 4:10pm On Jun 14, 2019 |
Lexusgs430:Oga Lexus them no they lie na third party app theyey make am fine,but make I no lie there camera auto focus is the best I have seen compared to other midrangers |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 4:24pm On Jun 14, 2019 |
Flytime:Oga, apps are needed for enhancements nah..... We are expected to tweak, within reason. Till we find perfection..... We seem to forget the price vs real expectations......... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 4:24pm On Jun 14, 2019 |
dasphinx1:Sir..... |
| Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Kvngfrosh(m): 4:33pm On Jun 14, 2019 |
So una mean say i nor ft see dat umi a1pro buy again |
TECNO Spark 5 Official Discussion Thread • ********Gionee Discussion Thread******** • Infinix Hot 4 PRO (X556) Official Discussion Thread (REVIEW) • 2 • 3 • 4
Best Games To Download For Your Android Device • The Xiaomi Thread.
Viewing this topic: 3 guest(s)



