₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,977 members, 8,424,388 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 07:11 AM

Toggle theme

UMIDIGI DISCUSSION THREAD - Phones (887) - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesUMIDIGI DISCUSSION THREAD (2439350 Views)

1 2 3 ... 884 885 886 887 888 889 890 ... 2190 Reply (Go Down)

Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:00pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
So una mean say i nor ft see dat umi a1pro buy again
You fit buy noobody own...... 28K kpere...... cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Kvngfrosh(m): 5:05pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
You fit buy noobody own...... 28K kpere...... cheesy
I think say na 18k sef
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:13pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
I think say na 18k sef
Nah 18K den buy am, dey must add profit margin nah....

Abi make den buy 18K, den sell 18K?... tongue
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Kvngfrosh(m): 5:17pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
Nah 18K den buy am, dey must add profit margin nah....
Abi make den buy 18K, den sell 18K?... tongue
Shey i ft see am fr ali
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:21pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
Shey i ft see am fr ali
Pipu wey love bargains, don buy dem finish.......
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by dy4life: 5:23pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
Nah 18K den buy am, dey must add profit margin nah....

Abi make den buy 18K, den sell 18K?... tongue
how com d fone na 18k with dat kin spec 3gb ram. Mo fo o
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Kvngfrosh(m): 5:30pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
Pipu wey love bargains, don buy dem finish.......
Chai i wan buy am fr person wey i don preach umigospel to e be like say i go tel d person abt dat a5 pro
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:32pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
Chai i wan buy am fr person wey i don preach umigospel to e be like say i go tel d person abt dat a5 pro
Umidigi A5 Pro, would be the new budget king...... Mark my words........ cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:33pm On Jun 14, 2019
dy4life:
how com d fone na 18k with dat kin spec 3gb ram. Mo fo o
Nah better offer wey Aliexpress take totiri umidigi lovers.......... grin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:34pm On Jun 14, 2019
dy4life:
how com d fone na 18k with dat kin spec 3gb ram. Mo fo o
One chap for this thread buy 3....... It was fastest fingers....... wink
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Kvngfrosh(m): 5:37pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
Umidigi A5 Pro, would be the new budget king...... Mark my words........ cheesy
Dats if dey keep to their promise
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:39pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
Dats if dey keep to their promise
Which promise?... huh
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:40pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
Dats if dey keep to their promise
Abi King Promise dey do you long tin.......
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Kvngfrosh(m): 5:47pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
Which promise?... huh
or better still dats if dey deliver what dey promised wit quality materials becuse me like dis am wondering hw dis company pays its staffs
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:50pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
or better still dats if dey deliver what dey promised wit quality materials becuse me like dis am wondering hw dis company pays its staffs
Lol.......

What Umidigi is proving is simply, the likes of Samsung & Apple, are overcharging for their devices. ............ grin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:51pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
or better still dats if dey deliver what dey promised wit quality materials becuse me like dis am wondering hw dis company pays its staffs
If you have ever handled any Umidigi device, do you think it was put together by cardboards or fufu ?..... cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 5:52pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
or better still dats if dey deliver what dey promised wit quality materials becuse me like dis am wondering hw dis company pays its staffs
Labour in China is very cheap............ wink
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by araoye22(m): 5:56pm On Jun 14, 2019
Device: A3
Camera: Sweet Camera
I'm enjoying this phone, preaching the Umigospel here in Zamfara. Turning heads without the pouch. It's electric. Zaga

Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 6:02pm On Jun 14, 2019
araoye22:
Device: A3
Camera: Sweet Camera
I'm enjoying this phone, preaching the Umigospel here in Zamfara. Turning heads without the pouch. It's electric. Zaga
My Oga, well done..... Where dos pipu wey talk say Umidigi camera nah crap...... grin

Keep Umipeppering and umigingering, whilst preaching the umigospel......
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Kvngfrosh(m): 6:08pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
If you have ever handled any Umidigi device, do you think it was put together by cardboards or fufu ?..... cheesy
Lol do u know dat upon i dont have an umi device i have make my neighbours buy a3 pro and a3 ,so i have handled an umi device
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by seedorfy134(m): 6:11pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
Lol do u know dat upon i dont have an umi device i have make my neighbours buy a3 pro and a3 ,so i have handled an umi device
keep preaching the gospel of umidigi one day uself go get one
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Emily22(m): 6:52pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
My Oga, well done..... Where dos pipu wey talk say Umidigi camera nah crap...... grin

Keep Umipeppering and umigingering, whilst preaching the umigospel......
People complain about the back camera,not the front camera
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 6:53pm On Jun 14, 2019
Kvngfrosh:
Lol do u know dat upon i dont have an umi device i have make my neighbours buy a3 pro and a3 ,so i have handled an umi device
Don't worry, our reward is in heaven......... cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by nongo123(m): 6:53pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
Umidigi to the world...... wink
Umi to the world indeed!
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 6:54pm On Jun 14, 2019
Emily22:
People complain about the back camera,not the front camera
Very simple solution....... Use the front camera, instead of the rear camera......... cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Obatise: 7:06pm On Jun 14, 2019
Emily22:
People complain about the back camera,not the front camera
Switch of HDR and your problem is solved or when you take a shot, wait till it shows it's well captured where recent photos show before shaking your hand.
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by dasphinx1(m): 7:52pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
Oga, apps are needed for enhancements nah..... We are expected to tweak, within reason. Till we find perfection.....

We seem to forget the price vs real expectations.........
Words of wisdom...... apt
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Kennyflyair(m): 8:25pm On Jun 14, 2019
That person with the A1pro should give us review with some nice photos of the device o
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by dy4life: 9:00pm On Jun 14, 2019
Lexusgs430:
Very simple solution....... Use the front camera, instead of the rear camera......... cheesy
i just compare umidigi A3 and A1 pro, a1 pro beat a3 in terms of spec to the best of my knowledge a3 comes top for battery with dat price of A1.kia i miss better tin
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Mizik(m): 9:30pm On Jun 14, 2019
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 9:49pm On Jun 14, 2019
Kennyflyair:
That person with the A1pro should give us review with some nice photos of the device o
Hin go sell am for people wey dey hin area, not contributors on this thread.........

If hin put 30K price, una go shout........... cheesy
Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Lexusgs430(op): 9:49pm On Jun 14, 2019
dy4life:
i just compare umidigi A3 and A1 pro, a1 pro beat a3 in terms of spec to the best of my knowledge a3 comes top for battery with dat price of A1.kia i miss better tin
You miss beta tin...... That offer was posted on this thread...... wink
1 2 3 ... 884 885 886 887 888 889 890 ... 2190 Reply

TECNO Spark 5 Official Discussion Thread********Gionee Discussion Thread********Infinix Hot 4 PRO (X556) Official Discussion Thread (REVIEW)234

Best Games To Download For Your Android DeviceThe Xiaomi Thread.

Viewing this topic: 2 guest(s)