BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) - TV/Movies (49) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (6337071 Views)
1 2 3 ... 46 47 48 49 50 51 52 ... 8321 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by sukhothai: 12:29am On Jul 01, 2019 |
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 12:29am On Jul 01, 2019 |
Beorn:snap and upload lite nor dy |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn: 12:29am On Jul 01, 2019 |
sukhothai:Bro Shaggi fine pass that Chucky. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn: 12:29am On Jul 01, 2019 |
Seyi wearing the full Yoruba regalia. Yorubas no dey waste time show their culture, love that about them. Seyi looks horrible in it sha. ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Papiikush: 12:31am On Jul 01, 2019 |
sukhothai:Ahn ahn! You had to ruin her career on the first day of BBNaija |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 12:31am On Jul 01, 2019 |
Giving Dem ladies some mike eye candy See his firm ass |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn: 12:32am On Jul 01, 2019 |
Neimar:That ass can drain all my MB. Will look out for it the next time the camera shows it. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 12:33am On Jul 01, 2019 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by meobizy(m): 12:35am On Jul 01, 2019 |
Na pushups these men wan run. Once you see men posturing for pushups you can tell easily. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 12:36am On Jul 01, 2019 |
Workout by 1:30 am Abeg I no fit laugh |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by ibkayee(f): 12:37am On Jul 01, 2019 |
One of them looks like Waje the singer, don't know her name. She has one of those shea butter hairstyles |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn: 12:38am On Jul 01, 2019 |
iamJ:LOL. Ike come wowo as em dey work out. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by garfield1: 12:38am On Jul 01, 2019 |
Ike wanna feel pains |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 12:38am On Jul 01, 2019 |
Beorn:that guy no get Sense at all |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by garfield1: 12:39am On Jul 01, 2019 |
iamJ:Mike no fit do any workout |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Papiikush: 12:39am On Jul 01, 2019 |
Lmao... These guys are not ready at all.. . Una wan dey form stunts on first night? Till next week before we pick a favorite (though some don camp for Mike house) |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn: 12:39am On Jul 01, 2019 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 12:40am On Jul 01, 2019 |
Who works out by this time? |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 12:42am On Jul 01, 2019 |
mehn checked out Esther on facebook she's damn pretty with a moderate ass |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by garfield1: 12:42am On Jul 01, 2019 |
Papiikush:I saw you at mike's house too.ike is so handsome |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by garfield1: 12:42am On Jul 01, 2019 |
iamJ:Ike is so handsome |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 12:42am On Jul 01, 2019 |
Beorn:I go watch everything tomorrow dt ass will not pass me by |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn: 12:43am On Jul 01, 2019 |
See Thelma's stiff shape. Mtcheew. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by garfield1: 12:43am On Jul 01, 2019 |
Beorn:Not her fault |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by sukhothai: 12:44am On Jul 01, 2019 |
garfield1:which ike? The one with mouth like my Rottweiler? or should I use Jay Z to be polite |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Papiikush: 12:44am On Jul 01, 2019 |
garfield1:I'm feeling the wakandan swag from Ike. I've got no favorite yet. Nobody with the TeddyA/TTT vibe. So Amma wait till next week “you know wuh ah mean?” |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Divay22(f): 12:44am On Jul 01, 2019 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 12:44am On Jul 01, 2019 |
garfield1:you just want me to Insult him |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 12:45am On Jul 01, 2019 |
sukhothai:abeg I no wan laugh |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Papiikush: 12:45am On Jul 01, 2019 |
Accent everywhere. Them don kuku talk say na BB-UK and BB-USA we dey watch ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 12:46am On Jul 01, 2019 |
Seriously Sha Work out competition at this hour Insecure guys are not hard to spot |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by sukhothai: 12:47am On Jul 01, 2019 |
na over feeding de cause this thing..
push ups by 12am |
BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) • Bbnaija 2019: Crowds Storm Enugu Audition Ground As Early As 6am (Photos) • Why BBNaija 2019 Is Holding In Nigeria • 2 • 3 • 4
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 5 guest(s)
looking like brother shaggi
