BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) - TV/Movies (1480) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (6310272 Views)
1 2 3 ... 1477 1478 1479 1480 1481 1482 1483 ... 8321 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 9:24pm On Jul 25, 2019 |
Mike and Jackye killing it tonight ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:24pm On Jul 25, 2019 |
Frodd just dey fall my hand with dis e ugly pic. He's indirectly toasting Esther again and d babe no just send at all |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by 77up(m): 9:24pm On Jul 25, 2019 |
Jeff don laugh sotee ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Eeghe(f): 9:24pm On Jul 25, 2019 |
ovoP: ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Temi231(f): 9:24pm On Jul 25, 2019 |
Hahahahahahahaha Fraud is a fool... I Don laff tire |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by thatchick: 9:24pm On Jul 25, 2019 |
Abeg Frodd's portrait is the most hilarious. Whats this a mad person? |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by janefrancisca(f): 9:24pm On Jul 25, 2019 |
lol.... frood no well |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by scondy(f): 9:24pm On Jul 25, 2019 |
hope you all see what we love in Frodd...very comic guy...oko esther |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by hiteelong(f): 9:24pm On Jul 25, 2019 |
Frood is officially a fool... which kin drawing be this |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Asabe4(f): 9:24pm On Jul 25, 2019 |
Mike got Jackye's eyes so right |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Brubembem: 9:25pm On Jul 25, 2019 |
Frodd dey craze ![]() Is he trolling Esther with his drawing? See as other housemates dey burst for laugh ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Twoclans(f): 9:25pm On Jul 25, 2019 |
Froooooodddd chai Between the housemates and Kayode I don't know who is more evil ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:25pm On Jul 25, 2019 |
And Nelson go just dey smile for corner dey say see dis mumu wey no wan wise |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Fkhalifa(m): 9:25pm On Jul 25, 2019 |
Frodd isn't actually bad, he sounds cool and nice, no let Woman finish your career abeg. ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by P0c0p0c0: 9:25pm On Jul 25, 2019 |
Frodd's drawing of Esther.
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Asabe4(f): 9:25pm On Jul 25, 2019 |
Esther got the eyes ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Wayne4uall(m): 9:25pm On Jul 25, 2019 |
Mercy wat the hell is this.... This CNt b Ike Lol ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:26pm On Jul 25, 2019 |
Esther tried in her painting |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sirfeeking(m): 9:26pm On Jul 25, 2019 |
Tunneller:Ike's portrait is the best so far,Jackye and Mike also tried. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Omalichabby(f): 9:26pm On Jul 25, 2019 |
eksbabe:Her village oracle for sure |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Budline1(m): 9:26pm On Jul 25, 2019 |
Tetehjewels:The best so far |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by eksbabe(f): 9:27pm On Jul 25, 2019 |
You gotta give it to Jackye, babe is focused and good |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Eeghe(f): 9:27pm On Jul 25, 2019 |
Frood blushed oo How is that possible? ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:27pm On Jul 25, 2019 |
Esther no get time to praise frodd at all |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Budline1(m): 9:27pm On Jul 25, 2019 |
The best so far.
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Asabe4(f): 9:27pm On Jul 25, 2019 |
Seyi has finished me ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Munzy14(m): 9:28pm On Jul 25, 2019 |
Me waiting for biggie to deny Ike this clear and obvious best art he presented.....
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:28pm On Jul 25, 2019 |
Seyi wetin be dis |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 9:28pm On Jul 25, 2019 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by fitzmayowa: 9:28pm On Jul 25, 2019 |
Tacha should not forgive Seyi for this drawing... ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ewoma45(f): 9:28pm On Jul 25, 2019 |
Seyi ooooo...... Na human being eyes be that? Lol Laugh wan kill me o. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by MrJaay(m): 9:28pm On Jul 25, 2019*. Modified: 11:34am On Apr 01, 2025 |
BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) • Bbnaija 2019: Crowds Storm Enugu Audition Ground As Early As 6am (Photos) • Why BBNaija 2019 Is Holding In Nigeria • 2 • 3 • 4
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 16 guest(s)


