BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) - TV/Movies (1860) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (6344608 Views)
1 2 3 ... 1857 1858 1859 1860 1861 1862 1863 ... 8321 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ewoma45(f): 7:10pm On Jul 30, 2019 |
Omasola, na fool. The guy dey trip die. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 7:10pm On Jul 30, 2019 |
Frodd don dey like her oh frodd the bhad guy ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn1: 7:10pm On Jul 30, 2019 |
Frodd Frodd, shoot your shot. Use your charms on the girl, my nigga.
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 7:10pm On Jul 30, 2019 |
for a guy that claims to be around 27 half naked women in his mansion i no get wetin i wan talk i swear |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by P0c0p0c0: 7:10pm On Jul 30, 2019 |
QuietHammer:Lol, I can swear I heard Venita say "Is this the ***** Tacha?" I didn't hear what she said before Tacha. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Frodd mumu!! Always too fast. Don dey tell am make dem go gist for corner. This guy no get OT. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sirfeeking(m): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Khafi right now....
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Valto(m): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
frodd wan collect omashola wife oo ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by creolehunt: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Is this the twist Or will there be a twist atop the twist? |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by oshe11: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Missed it
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by COOL10(m): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Frodd don't see babe oooooo. To hell with Esther mehn ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by freeman500: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Beorn1:Complex don dey worry am again ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
This babe look familiar, is she the one in AY comedian's video? |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Asabe4(f): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Mercy ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn1: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Lordjb:Frodd my nigga. If this chick can help him ignore Esther, then thank you biggie. ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Menance: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Drop your farewell messages for me I'll reply when I feel like
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by seunmsg(m): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
fitzmayowa:Konji fit turn man to anything. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by mbourie(m): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Ewoma45:You never can tell...Bassey came into the Big Brother house via same means....but was never a fake housemate.... |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by livelymatilda: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
dominique:We like it like that..
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by oshe11: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Omashola too forward and shouting too much........... She no go reason am self |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by makydebbie(f): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
dominique:Oh I'm used to these things to be bothered, I actually laughed out so loud in the salon. ![]() No mind them. ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by apcmustwin(f): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
1950 biafra time? Benita don't be an olodo o |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by P0c0p0c0: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
fitzmayowa:Venita that is already popular in the entertainment scene. Chick already has a script in her head. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Threebear(m): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Damn ....she's absolutely gorgeous What a girl |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Omalichabby(f): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Scantyhair:E don happen already na |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by fitzmayowa: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Neimar:Mercy go just kill Ike for that house, you think say all those I no dey do again reach her belle... ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by oshe11: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Wayne4uall:A new housemate |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by fergie001: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Frodd don remember HOH work......this boy is froddulent ![]() Esther will die today ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Northkendal(f): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
So na only one person ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Papiikush: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Frodd don see new pussý. He has taken her to the corner. Guy, calm down... |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Vyolet(f): 7:13pm On Jul 30, 2019 |
Frodd is officially welcoming her.. Calm down sha o, guy. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Rossycee(f): 7:13pm On Jul 30, 2019 |
Frodd has taken over, discussing with her, he said he wants to do his hoh duty ![]() |
BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) • Bbnaija 2019: Crowds Storm Enugu Audition Ground As Early As 6am (Photos) • Why BBNaija 2019 Is Holding In Nigeria • 2 • 3 • 4
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 3 guest(s)
frodd the bhad guy
Or will there be a twist atop the twist?
