Tecno Pop2 Power For Sale - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Tecno Pop2 Power For Sale (2387 Views)
| Tecno Pop2 Power For Sale by Mayorboy37(op): 2:04pm On Aug 20, 2019*. Modified: 12:31pm On Aug 21, 2019 |
Tecno pop2 power for sale 4000 mAh battery 5.5 inch 1 month old Very clean and neat colour blue with fingerprint 21,000 Any interested buyer should WhatsApp or call This number 09076021151
|
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Nobody: 2:12pm On Aug 20, 2019 |
Mayorboy37:guy yhu no ready to sell fone...fone wey dem day sell new at 23,500 na him yhu wan sell for 25k second hand ![]() |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by jrondit(m): 2:53pm On Aug 20, 2019 |
Guy make I reason you 15k. |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Mayorboy37(op): 3:58pm On Aug 20, 2019 |
jrondit:make am 21 k make I give you he still dey new with screen guide |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Mayorboy37(op): 3:58pm On Aug 20, 2019 |
jrondit:make am 21 k make I give you he still dey new with screen guide |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Mayorboy37(op): 3:59pm On Aug 20, 2019 |
jrondit:make am 21k make I give you he still dey new with screen guide |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Ajascolove(m): 10:12pm On Aug 20, 2019 |
Mayorboy37:New itel P33 is 20,500 naira at Jumia |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Mayorboy37(op): 11:21pm On Aug 20, 2019 |
Ajascolove:u wan to compere tecno with itel itel na phone |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by ojonugba2014(m): 11:39pm On Aug 20, 2019 |
thz ur price weak me o |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by skywalker240(m): 1:10am On Aug 21, 2019 |
Can you swap with the sister pop2 and 2k ? am at benin |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Mayorboy37(op): 8:08am On Aug 21, 2019 |
skywalker240:No I don't want swap I want to sell it |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Mayorboy37(op): 8:09am On Aug 21, 2019 |
ojonugba2014:how much u think say u fit buy am |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by saxby(f): 8:26am On Aug 21, 2019 |
Seriously the phone make sense but the money too much for am Sharming95: |
| Re: Tecno Pop2 Power For Sale by Mayorboy37(op): 8:51am On Aug 21, 2019 |
saxby:how much u fit buy am 1 month old still new with screen guide |
What's The Cost Of Tecno Pop2 Power ? • Between Tecno Pop2 Power And Itelp33 Plus ? • Is Tecno Pop2 Power A Good Phone • 2 • 3 • 4
How Do I Use Airtel TV 3GB • Download Latest Whatsapp Aero V8.22 Apk Aor Android • Which Network Is Fastest In Your Area
