Reg. Toyota Camry 2007 - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Reg. Toyota Camry 2007 (588 Views)
| Reg. Toyota Camry 2007 by Azeezs131rap(op): 2:11pm On Sep 21, 2019 |
FOR SALE: Register Toyota Camry 2007 Model BUY AND DRIVE Extremely clean, Clean interior, engine in excellent condition, Ac chilling, gear working perfect, Sound system. Absolutely nothing to repair, Nothing to fixed Just buy and drive . Call for inspection and confirm the car yourself. Call: 09033821542 or WHATSAPP: 08028134897
|
| Re: Reg. Toyota Camry 2007 by Naturallyme: 2:33pm On Sep 21, 2019 |
How many people wan advertize this same car?..who ever buys go settle plenty people o. Na wetin dey make moto cost be that |
| Re: Reg. Toyota Camry 2007 by Azeezs131rap(op): 10:41pm On Sep 21, 2019 |
Naturallyme:weytin be your own |
| Re: Reg. Toyota Camry 2007 by Nobody: 5:40am On Sep 22, 2019 |
My brother .i say make I go do inspection na inside koro the car dey omo I turn back before kidnappers come carry mi. How u go sell car were location dey like village. Bris carry this car enter town abeg |
| Re: Reg. Toyota Camry 2007 by Naturallyme: 7:01pm On Sep 22, 2019 |
![]() leorayvon: |
Sharpest Tokunbo Blue Toyota Camry 2007 Model LE Apapa Cleared @2M (SOLD) • Toyota Camry 2007 @ 1.2m • Reg. Toyota Camry 2001 Tinybig (4cylinder Engine) For Sale In Lagos @ 800k • 2 • 3 • 4
Tokunbo 2005 Toyota Sienna CE Available At 1.750m • Clean 08 Sienna XLE Reg Leather Double Power Door Roof DVD Just 1.4m See Pix... • Toyota Camry 05 Nigeria Used Going For 1m