₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,356 members, 8,430,625 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 07:21 PM

Toggle theme

My Happy Place - Autos - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralAutosMy Happy Place (1855 Views)

1 Reply (Go Down)

My Happy Place by GAZZUZZ(op): 11:17am On Oct 04, 2019


[Intro]
Eheeenn, Ehennnn
Gbese
Ehennn, Ehennn

[Verse 1]
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Shey Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special


Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

https://www.youtube.com/watch?v=so4dgTRaWFk

Re: My Happy Place by Nobody: 12:16pm On Oct 04, 2019
TGIF
Re: My Happy Place by GAZZUZZ(op): 12:34pm On Oct 04, 2019
Re: My Happy Place by thebigkendo(m): 11:02pm On Oct 22, 2019
Re: My Happy Place by GAZZUZZ(op): 11:06pm On Oct 22, 2019
thebigkendo:
grin


https://www.youtube.com/watch?v=NlyzO7dJ0YY
singing... I can't keep my sef ooooooo
Re: My Happy Place by thebigkendo(m): 11:11pm On Oct 22, 2019
GAZZUZZ:
singing... I can't keep my sef ooooooo
Dem say you neva pay me salary.. When I go get the "tin-tin" smiley
Re: My Happy Place by GAZZUZZ(op): 7:42am On Oct 29, 2019
Re: My Happy Place by GAZZUZZ(op): 11:04pm On Mar 04, 2020
Re: My Happy Place by GAZZUZZ(op): 9:12pm On Mar 07, 2020
Re: My Happy Place by GAZZUZZ(op): 9:02am On Mar 15, 2020
1 Reply

*SOLD**SOLD*My Happy 1999 Honda Civic: Registered234

Getting A Car Loan In Lagos, Possible Or Not?Toyota Avensis 2012 Model@ N3.2mClean 2013 Mercedes Benz Available For Sale