Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 - Sports (12) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 (69049 Views)
1 2 3 ... 9 10 11 12 13 14 15 ... 23 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by KingGeorge5(m): 1:27am On Nov 06, 2019 |
Dreambeat:Time is going for this boys. |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by VicM6: 1:27am On Nov 06, 2019 |
shevchenko:Nawa 4 u o, say na only igbo fit win d cup for us ni.... shebi igbos follow dey d team abi wetin concern tribe with d match now..... |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by fergie001: 1:27am On Nov 06, 2019 |
Na only long ball dem teach dem for this team? Na waoh.... |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by EniHolar(f): 1:27am On Nov 06, 2019 |
klever18:Yep |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by fergie001: 1:28am On Nov 06, 2019 |
What is that foolish Nigerian player telling the Dutch guy.....? |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by BenklinsJones(m): 1:28am On Nov 06, 2019 |
these boys are annoying.. |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by Raphfito(m): 1:28am On Nov 06, 2019 |
Please what's the score ? |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by khunz: 1:29am On Nov 06, 2019 |
If only this coach will allow Amoo to play from the left wing |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by Makaveli1166(m): 1:29am On Nov 06, 2019 |
VicM6:my friend wee you keep kwayet.... you no see the goal Tammy Abraham score |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by shevchenko(m): 1:29am On Nov 06, 2019 |
VicM6:Let's be sincere All former u17 would not have done it without ibos |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by jolomiurenyi(m): 1:29am On Nov 06, 2019 |
niaralandtopuser:Abba Bichi |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by VicM6: 1:30am On Nov 06, 2019 |
Ekpekus:the 2 na my boy o, him dey play fine for training with us but dis match don pass him power sha. |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by VicM6: 1:31am On Nov 06, 2019 |
shevchenko:igbos don vex na as bubu no dey pay dem beta money after winning the cup.... but igbo wey b u17 na like 23yrs old already. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by Buchyke8(m): 1:32am On Nov 06, 2019 |
Oga change this useless striker |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by Realist1(m): 1:32am On Nov 06, 2019 |
Time is running out,I'm getting scared.I think I heard they are going straight to penalties after 90mins.I don't trust these guys in that part.We need to make it 2-2 and then win all inside 90mins. |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by VicM6: 1:32am On Nov 06, 2019 |
Makaveli1166:i see am, na u b d keeper self. |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by Buchyke8(m): 1:33am On Nov 06, 2019 |
Bunch of morons |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by Kamcee(m): 1:33am On Nov 06, 2019 |
What is wrong with you people and tribalism. |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by fergie001: 1:33am On Nov 06, 2019 |
Garba must be sacked if they lose this game..... So if Asia doesn't host, we can't win or what? |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by VicM6: 1:34am On Nov 06, 2019 |
once it's 80+,Nigeria will score.... na wetin ifa tell me bdat now now ![]() |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by VicM6: 1:35am On Nov 06, 2019 |
fergie001:wetin Garba wan do, this game don turn him eye up side down... lol |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by websitegurufix: 1:35am On Nov 06, 2019 |
VicM6:For your dream abi |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by EniHolar(f): 1:36am On Nov 06, 2019 |
Remaining 1mins This people better score o |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by Nobody: 1:36am On Nov 06, 2019 |
jolomiurenyi:I never see that name for field . e be like na bench man |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by watchindelta(m): 1:36am On Nov 06, 2019 |
Japan ran over does Holland p |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by VicM6: 1:37am On Nov 06, 2019 |
websitegurufix:dey watch na, u go see if i dey lie or not. |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by sanusi44z(m): 1:37am On Nov 06, 2019 |
Tor, gbege don shele o. Bye bye Eaglet |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by braimeddy: 1:37am On Nov 06, 2019 |
This 2nd half is worse than the 1st half. The substitute he made has no impact in the team. I've the feeling the coach is being political |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by EniHolar(f): 1:37am On Nov 06, 2019 |
Penalty |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by VicM6: 1:38am On Nov 06, 2019 |
EniHolar:na back of tv u dey watch ni, 1min ke.... lol |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by BenklinsJones(m): 1:38am On Nov 06, 2019 |
is finished.................. |
| Re: Nigeria Vs Netherlands: FIFA U17 World Cup (1 - 3) On 6th November 2019 by uncastableodd(f): 1:38am On Nov 06, 2019 |
Handball. It is over |
Senegal Vs Netherlands: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 21st November 2022 • Australia Vs Nigeria: FIFA U17 World Cup (2 - 1) Full Time • Nigeria Vs Hungary: FIFA U17 World Cup (4 - 2) Full Time • 2 • 3 • 4
Saveli Kononov Given AK-47 For Man Of The Match Performance (Photos) • Leatsa: Mbappe Looked At A Lady In A Restaurant She Gained Over 100k followers • Nigeria Vs Algeria: AFCON Quarter-Finals (2 - 0) On 10th January 2026
