Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter (7209 Views)
| Re: Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter by Lawly: 10:38pm On Nov 14, 2019 |
She no win anything yet she dey form celebrity upandan. I wonder if na she win Africa no go see road again. Itibolibo |
| Re: Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter by GreetMe(m): 11:05pm On Nov 14, 2019 |
Lawly:naim make you dey cry? ![]() Even those that didn't win are also celebrities, is it only Tacha you saw? ...you get verified Instagram account?? Now go cry again |
| Re: Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter by Osobi32(m): 12:14am On Nov 15, 2019 |
Empty brain...... |
| Re: Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter by Lawly: 9:31pm On Nov 15, 2019 |
GreetMe:Lol. Olodos faithful subjects of tacha. Na only una queen come dey form cele even form pass mercy wey win. The rest just dey win brand ambassador dem no form. Olodo tacha wey no win anything come dey form cele dey carry men wey get breast like her dey form VIP. Mtchewwww ![]() |
| Re: Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter by LOWLIFER: 1:25am On Nov 16, 2019 |
Free this gal abeg.... |
| Re: Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter by GreetMe(m): 11:08am On Nov 16, 2019 |
Lawly:That's why I said stop crying ![]() |
| Re: Nigerians React As Tacha Spells NYSC Corper As Copper On Twitter by olatilldend: 11:11am On Nov 16, 2019 |
If Tacha makes a mistake what is the job of her management and publicist? |
Economy Hardship: Paulo, Tiwa Savage Lament As Tacha Announces Move To UK • Nigerians Storms Peter Okoye's Page As Tacha Gets Disqualified From BBNaija • BBNaija: Uti, Juliet Ibrahim, Lilian React As Tacha Fights & Insults Mike • 2 • 3 • 4
Meet Son Of Billionaire, Bbnaija 2020 Housemate, Kiddwaya &his Life B4 The Show • This Female Nigerian Player Got What Some Men Are Dying To Have [see Photos] • Omg.. See Regina Daniel’s Bathroom Sex Video I Cant Believe This


