₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,627 members, 8,422,923 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 04:28 AM

Toggle theme

BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) - TV/Movies (6653) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (6301390 Views)

1 2 3 ... 6650 6651 6652 6653 6654 6655 6656 ... 8321 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sweetpink: 10:06pm On Nov 17, 2019
nadesh:
After seeing Lucky and Shys bed, all I have in my head is wild thoughts . tongue
People at the back, una don see hotel Room? There is no "no thief our property" sign there. grin
Audio hotel suite!
Meanwhile,Ike the hand bag is been dragged on instablog.
I laugh in audio!
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 10:08pm On Nov 17, 2019
Sweetpink:
We seem to be in the spirit!
I've been on Twitter,enjoying Titans
Yeah, twitter na where relevant people dey nor be all these irrelevant 0.1% people wey blna only this thread their relevance for end.
Sometimes we should leave them to feel funky(fool themselves). E be like say their fave dey expire no more endorsements again from their 50 kobo kobo people wey dey endorse them again. Na Bamteddy dem come dey post grin grin
Lawd haff marcy grin grin. Them don dey expire small small grin
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 10:10pm On Nov 17, 2019
Audio people after Audio Dubai what next tongue
Their Dubai na audio because na only Bamteddy we know say dey Dubai grin cheesy
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 10:10pm On Nov 17, 2019
Cubanaaaaaaaa , Cheers cool

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 10:11pm On Nov 17, 2019
Sweetpink:
She's shaking real yansh,not silicon! grin
Don't mind the dunderheads when silicon shakes it she has class and is peppering them. But when Tacha shakes her God given Ukwu them go insult her.
Classless Hypocrites
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sweetpink: 10:22pm On Nov 17, 2019
nadesh:
Cubanaaaaaaaa , Cheers cool
No Moet party?
Ha ha!
I laugh in evil
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 11:03pm On Nov 17, 2019
mehn party with mercy and tacha nr go bad sha

evil thoughts
grin
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:10pm On Nov 17, 2019
Ladyhippolyta88:
Dreamers grin
Must you reply angry the ediats never fail to disappoint themselves cool

Audio celebrities in Dubai grin as if them nor go come back to naija afterall na their first time yet na only Bamteddy happen for there
Let your fav go to Dubai let us see na. See this one, jealousy Don kill am finish. grin grin

I keep saying wetin this Dubai Don do some pipo eh.. grin
My fav Dubai trip make some people go back to their internet olosho business grin grin

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Should: 11:10pm On Nov 17, 2019
Sweetpink:
She's shaking real yansh,not silicon! grin
Painment makes you say things inappropriately..
The said Silicone is not just an ordinary one, it is called an expensive PREMIUM, double bag tushie or rather, an expensive near natural fanny grin
Always stay put, and never make such mistake again, say it aloud as you read this;
Expensive PREMIUM silicone arse

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:14pm On Nov 17, 2019
Sweetpink:
No Moet party?
Ha ha!
I laugh in evil
Hahaha. Haters cubana Don settle with him sister. Oya over to una. Make una settle with jaruma na. grin grin grin

Ofcourse moet dey involved. But no audio governor dey involved sha grin grin

They didn't audio kidnap my fav. Her room only got upgraded all thanks to her star power grin grin.

Later una go say she nor dey trend. I can't fit shout
cheesy
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:16pm On Nov 17, 2019
Should:
Painment makes you say things inappropriately..
The said Silicone is not just an ordinary one, it is called an expensive PREMIUM, double bag tushie or rather, an expensive near natural fanny grin
Always stay put, and never make such mistake again, say it aloud as you read this;
Expensive PREMIUM silicone arse
Bros, their odouryewu desperately wants that sillicon nyansh. She even wears butt pad so that it can look firm like lambo's. grin grin
"You hate what you can't have"
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:21pm On Nov 17, 2019
Ladyhippolyta88:
Audio people after Audio Dubai what next tongue
Their Dubai na audio because na only Bamteddy we know say dey Dubai grin cheesy
How una wan take know sey the real celebrities dey Dubai, na for that una ashewo quarters una go take see am? grin grin grin

Jealousy dey blind eyes Sha. Ekpele! I understand.
Shior!
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:23pm On Nov 17, 2019
Sweetpink:
She's shaking real yansh,not silicon! grin
Oya shake this one grin

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:26pm On Nov 17, 2019
OLOSHO Don go back to the hustle as per endorsement no dey come again na..man must wack! grin grin cheesy
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:33pm On Nov 17, 2019
Now This is how to gift someone a household appliance. Not to buy mop, water dispenser, chair

Wow! Am blown. This is beautiful kiss kiss

shocked shocked

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by munalight(f): 7:12am On Nov 18, 2019
Ladyhippolyta88:
Audio people after Audio Dubai what next tongue
Their Dubai na audio because na only Bamteddy we know say dey Dubai grin cheesy
Badbelle no go kill una, if e easy to go Dubai, why your madam no go there?
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Odkboy23(m): 7:24am On Nov 18, 2019
Gbegirisoup:
Now This is how to gift someone a household appliance. Not to buy mop, water dispenser, chair

Wow! Am blown. This is beautiful kiss kiss

shocked shocked
he was also gifted a rolex watch.
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 7:35am On Nov 18, 2019
Odkboy23:
he was also gifted a rolex watch.
Wow! Such a classy fan base. cheesy wink
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 7:40am On Nov 18, 2019
munalight:
Badbelle no go kill una, if e easy to go Dubai, why your madam no go there?
Dubai hard to ho before? undecided abi Dubai na heaven cheesy
Tacha does things on her own terms and she nor go go Dubai because every kobo kobo celebrity dey there.
Na mechanics be badbelle. We only dish out what mechanics give grin
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:24am On Nov 18, 2019
Ladyhippolyta88:
Dubai hard to ho before? undecided abi Dubai na heaven cheesy
Tacha does things on her own terms and she nor go go Dubai because every kobo kobo celebrity dey there.
Na mechanics be badbelle. We only dish out what mechanics give grin
Dubai no hard to go, yet all her life, she never go Dubai before.. who is fooling who undecided

Toutans, instead of wailing, you guys should do akawo for una body odour in chief to travel to Dubai. Make e nor look like sey na her case worst pass. As una dey beg beg about, make una beg gather enof money send her and her body Odour to Dubai. Nigeria would thank una for it. One less pollutant is a goal! grin

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 8:31am On Nov 18, 2019
They want to belong but they can never belong.
We don't do audio, fake or basic we are the real deal.

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 8:33am On Nov 18, 2019
The Titan family you guyz are awesome kiss

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:33am On Nov 18, 2019
Later they will claim tacha is loved. Yet you go about hiring students and women to show up at Tacha's events. What happened to the real fans.. grin grin

Only time will tell. Let's see how long you guys keep up with this. grin grin
Una money go finish..no wonder odouryewu has gone back to her olosho business cheesy

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:38am On Nov 18, 2019
grin grin grin
The imbecilic touts were already going about saying it was MERCY that was deported. They didn't see the hotel room upgrade coming grin cheesy

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:41am On Nov 18, 2019
Hahahaha! grin grin grin

Nyansh wey smell pass rotten fish..tueh!

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:44am On Nov 18, 2019
This ceece is Savage! grin grin grin grin

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 8:47am On Nov 18, 2019
I laugh in spiritual powers

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:48am On Nov 18, 2019
That's how they go about begging.. grin grin angry
Ban bi ya'allah FC

cheesy grin

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:53am On Nov 18, 2019
Abeg ban bi ya'allah FC, Nina said her friend's are tired. Una begging dey worry everybody. No be by force to famz. grin grin grin

Una go tire.

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 8:54am On Nov 18, 2019
Who are these guests? Biggie i hope you are watching the show parte after the show parte after your show parte happening here ? grin grin

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 9:00am On Nov 18, 2019
Queen Mercy kiss kiss kiss kiss

Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 9:06am On Nov 18, 2019
This is Mercys room cost and she got it for free. Add taxes thats about 330K per night.Isssa Hilton something grin


Ntoooooooooooor tongue tongue tongue tongue

1 2 3 ... 6650 6651 6652 6653 6654 6655 6656 ... 8321 Reply

BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates)Bbnaija 2019: Crowds Storm Enugu Audition Ground As Early As 6am (Photos)Why BBNaija 2019 Is Holding In Nigeria234

BBNaija 2020 Live Updates Thread