BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) - TV/Movies (6653) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (6301419 Views)
1 2 3 ... 6650 6651 6652 6653 6654 6655 6656 ... 8321 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sweetpink: 10:06pm On Nov 17, 2019 |
nadesh:Audio hotel suite! Meanwhile,Ike the hand bag is been dragged on instablog. I laugh in audio! |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 10:08pm On Nov 17, 2019 |
Sweetpink:Yeah, twitter na where relevant people dey nor be all these irrelevant 0.1% people wey blna only this thread their relevance for end. Sometimes we should leave them to feel funky(fool themselves). E be like say their fave dey expire no more endorsements again from their 50 kobo kobo people wey dey endorse them again. Na Bamteddy dem come dey post ![]() Lawd haff marcy . Them don dey expire small small ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 10:10pm On Nov 17, 2019 |
Audio people after Audio Dubai what next ![]() Their Dubai na audio because na only Bamteddy we know say dey Dubai ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 10:10pm On Nov 17, 2019 |
Cubanaaaaaaaa , Cheers ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 10:11pm On Nov 17, 2019 |
Sweetpink:Don't mind the dunderheads when silicon shakes it she has class and is peppering them. But when Tacha shakes her God given Ukwu them go insult her. Classless Hypocrites |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sweetpink: 10:22pm On Nov 17, 2019 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 11:03pm On Nov 17, 2019 |
mehn party with mercy and tacha nr go bad sha evil thoughts ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:10pm On Nov 17, 2019 |
Ladyhippolyta88:Let your fav go to Dubai let us see na. See this one, jealousy Don kill am finish. ![]() I keep saying wetin this Dubai Don do some pipo eh.. ![]() My fav Dubai trip make some people go back to their internet olosho business ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Should: 11:10pm On Nov 17, 2019 |
Sweetpink:Painment makes you say things inappropriately.. The said Silicone is not just an ordinary one, it is called an expensive PREMIUM, double bag tushie or rather, an expensive near natural fanny Always stay put, and never make such mistake again, say it aloud as you read this; Expensive PREMIUM silicone arse
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:14pm On Nov 17, 2019 |
Sweetpink:Hahaha. Haters cubana Don settle with him sister. Oya over to una. Make una settle with jaruma na. ![]() Ofcourse moet dey involved. But no audio governor dey involved sha ![]() They didn't audio kidnap my fav. Her room only got upgraded all thanks to her star power .Later una go say she nor dey trend. I can't fit shout ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:16pm On Nov 17, 2019 |
Should:Bros, their odouryewu desperately wants that sillicon nyansh. She even wears butt pad so that it can look firm like lambo's. ![]() "You hate what you can't have" |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:21pm On Nov 17, 2019 |
Ladyhippolyta88:How una wan take know sey the real celebrities dey Dubai, na for that una ashewo quarters una go take see am? ![]() Jealousy dey blind eyes Sha. Ekpele! I understand. Shior! |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:23pm On Nov 17, 2019 |
Sweetpink:Oya shake this one ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:26pm On Nov 17, 2019 |
OLOSHO Don go back to the hustle as per endorsement no dey come again na..man must wack! ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:33pm On Nov 17, 2019 |
Now This is how to gift someone a household appliance. Not to buy mop, water dispenser, chair Wow! Am blown. This is beautiful
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by munalight(f): 7:12am On Nov 18, 2019 |
Ladyhippolyta88:Badbelle no go kill una, if e easy to go Dubai, why your madam no go there? |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Odkboy23(m): 7:24am On Nov 18, 2019 |
Gbegirisoup:he was also gifted a rolex watch. |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 7:35am On Nov 18, 2019 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 7:40am On Nov 18, 2019 |
munalight:Dubai hard to ho before? abi Dubai na heaven ![]() Tacha does things on her own terms and she nor go go Dubai because every kobo kobo celebrity dey there. Na mechanics be badbelle. We only dish out what mechanics give ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:24am On Nov 18, 2019 |
Ladyhippolyta88:Dubai no hard to go, yet all her life, she never go Dubai before.. who is fooling who ![]() Toutans, instead of wailing, you guys should do akawo for una body odour in chief to travel to Dubai. Make e nor look like sey na her case worst pass. As una dey beg beg about, make una beg gather enof money send her and her body Odour to Dubai. Nigeria would thank una for it. One less pollutant is a goal! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 8:31am On Nov 18, 2019 |
They want to belong but they can never belong. We don't do audio, fake or basic we are the real deal.
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ladyhippolyta88(f): 8:33am On Nov 18, 2019 |
The Titan family you guyz are awesome
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:33am On Nov 18, 2019 |
Later they will claim tacha is loved. Yet you go about hiring students and women to show up at Tacha's events. What happened to the real fans.. ![]() Only time will tell. Let's see how long you guys keep up with this. ![]() Una money go finish..no wonder odouryewu has gone back to her olosho business ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:38am On Nov 18, 2019 |
![]() The imbecilic touts were already going about saying it was MERCY that was deported. They didn't see the hotel room upgrade coming ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:41am On Nov 18, 2019 |
Hahahaha! ![]() Nyansh wey smell pass rotten fish..tueh!
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:44am On Nov 18, 2019 |
This ceece is Savage! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 8:47am On Nov 18, 2019 |
I laugh in spiritual powers
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:48am On Nov 18, 2019 |
That's how they go about begging.. ![]() Ban bi ya'allah FC ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 8:53am On Nov 18, 2019 |
Abeg ban bi ya'allah FC, Nina said her friend's are tired. Una begging dey worry everybody. No be by force to famz. ![]() Una go tire.
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 8:54am On Nov 18, 2019 |
Who are these guests? Biggie i hope you are watching the ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 9:00am On Nov 18, 2019 |
Queen Mercy
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 9:06am On Nov 18, 2019 |
This is Mercys room cost and she got it for free. Add taxes thats about 330K per night.Isssa Hilton something ![]() Ntoooooooooooor ![]()
|
BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) • Bbnaija 2019: Crowds Storm Enugu Audition Ground As Early As 6am (Photos) • Why BBNaija 2019 Is Holding In Nigeria • 2 • 3 • 4




the ediats never fail to disappoint themselves 
abi Dubai na heaven