BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) - TV/Movies (6888) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (6294497 Views)
1 2 3 ... 6885 6886 6887 6888 6889 6890 6891 ... 8321 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Whoiwannabe(m): 3:04pm On Dec 24, 2019 |
It's like I'm talking to a simpleton sef ![]() Guysssss Tacha has a Benz o ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:07pm On Dec 24, 2019 |
Yes she does. But na third hand fairly use! Congrats o, but be ready to contribute for mechanics! Na dia the money wey una get go end. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Whoiwannabe(m): 3:08pm On Dec 24, 2019 |
They edited Tacha's name inside their own response ![]() Next: Tacha hacked Mercedes-Benz's page..... Olodo na bad thing o ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Whoiwannabe(m): 3:09pm On Dec 24, 2019 |
Mechanics dey pray make motor spoil make dem see work ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:09pm On Dec 24, 2019 |
Choi! Who do you this thing oga! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Whoiwannabe(m): 3:10pm On Dec 24, 2019 |
Gedifok outta here mechanic ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:11pm On Dec 24, 2019 |
Hahahaha! Make una check very well o. The engine fit be Honda engine o. I Don't trust all this refurbished third hand cars. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Whoiwannabe(m): 3:11pm On Dec 24, 2019 |
Meanwhile, this also happened ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:12pm On Dec 24, 2019 |
E fit be sey, Dem wear am Mercedes BENs cloth but na Suzuki parts E get! ![]() Hohohohoho! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Whoiwannabe(m): 3:13pm On Dec 24, 2019 |
Na Aba made (Innoson) cars dey get different parts. ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:15pm On Dec 24, 2019 |
Rara o. Na una third hand fairly used Suzuki wey wear Mercedes-Bens cloth!. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Virgo1: 3:29pm On Dec 24, 2019 |
Na cuppy be una highlight now? No more audio mmm boutique?
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:30pm On Dec 24, 2019 |
No o. Na dis third hand fairly used Suzuki Benz be our Highlight now. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 3:35pm On Dec 24, 2019 |
Virgo1:I remember the backlash innoson receive for putting that car at 25 million |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:36pm On Dec 24, 2019 |
Abeg where is Nadesh. Come and get this video let's watch! The guy funny die He said five people used the Suzuki Benz! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 3:40pm On Dec 24, 2019 |
DownChelsea:You did not celebrate with us when frodd greeted yesterday. Tacha is the tom in his jerry na frodd talk am ooo |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:42pm On Dec 24, 2019 |
Why the backlash on this third hand fairly used BENs though! ![]() Even me sef wan sell my Camry. One guy Don even price am sef. Pipo still dey buy fairly use na! ABI? ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 3:44pm On Dec 24, 2019 |
Virgo1 Look here I have it. Sour soup here is the response tear rubber mercedes delivered from Germany ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Virgo1: 3:45pm On Dec 24, 2019 |
SiobhanMeadow:I still remember too and only a fool would believe that crap! That overused car was washed,resprayed and presented to an audio winner. It seems they've used it to carry dead bodies to the morgue before they dashed messy. ![]() E pain dem say Tacha dey drive better car pass their audio winner.
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:46pm On Dec 24, 2019 |
SiobhanMeadow:How does that change the fact that una buy third hand fairly used Suzuki Benz for una odour in chief? ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Virgo1: 3:47pm On Dec 24, 2019 |
SiobhanMeadow:Yeah! ![]() Tacha's Benz is more relevant than their audio winner. ![]() E pain dem! |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:49pm On Dec 24, 2019 |
Wait o, so after all the suffering and toiling to raise 2k per tout. Na this third hand Mercedes-Benz with Suzuki engine una fit buy? ![]() Well all hands are not equal Sha. Mercy no be una mate! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Virgo1: 3:50pm On Dec 24, 2019 |
Gbegirisoup:How does it change the fact that your Madam's danfo was overused in the mortuary as an ambulance?
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:53pm On Dec 24, 2019 |
Virgo1:You mean this? If you look very well, you can still see the nylon. ![]() It's called tear rubber. Not fifth hand used Mercedes Suzuki. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Virgo1: 3:53pm On Dec 24, 2019 |
Gbegirisoup:If all Titans had raised 2k for Tacha,don't you know that she would have been a billionaire by now? At least we got her valuable gifts during her meet and greet. No be pant and bible una buy for una queen? Even her clothes sef,how many una don buy?
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Virgo1: 3:56pm On Dec 24, 2019 |
Gbegirisoup:It was so easy for them to revamp an expired danfo because they have the spare parts. They did a very neat job!
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:56pm On Dec 24, 2019 |
Virgo1:I understand. Not all of una get money to even chop sef. That was why some were crying out for help but una no gree. Una pressed the necks of innocent secondary school children to cough out 2k each! Na wa o! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:59pm On Dec 24, 2019 |
Virgo1:Na innoson dash am o. No be us sell our bloods to raise 2k each only to buy third hand fairly used Suzuki Benz! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Virgo1: 4:02pm On Dec 24, 2019 |
Gbegirisoup:In this Buhari time,few Titans contributed money to buy a befitting gift for their queen and you are here talking about 2k from innocent sec sch students. Please change the type of weed you are smoking so you don't go crazy. Have you bought your own mmm gown? You dom chop today? |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 4:02pm On Dec 24, 2019 |
Awwn bambam congratulated Tacha. Let me post this here ![]() Sweetpink aka virgo1 I agree with you. Mechanics should not touch our benz
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:05pm On Dec 24, 2019 |
Virgo1:Hahahaha! Those innocent secondary school children are also toutans too na. They even said trasha is their role model but they don't have 2k to donate. Guess what, your admin threatened to slam the Hammer on them if they don't donate. The children cried in bitter agony for help ![]() I guess they had to steal their parents money! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:08pm On Dec 24, 2019 |
SiobhanMeadow:I thought that name sounds familiar! ![]() |
BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) • Bbnaija 2019: Crowds Storm Enugu Audition Ground As Early As 6am (Photos) • Why BBNaija 2019 Is Holding In Nigeria • 2 • 3 • 4
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)

