₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,351 members, 8,511,451 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 05:05 PM

Toggle theme

Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 (12939 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by ghettokid1(op): 3:04pm On Jan 05, 2020
My tv don Bleep of up
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by MANNABBQGRILLS: 3:06pm On Jan 05, 2020
Lordjb, the tin dey go?
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Lordjb: 3:08pm On Jan 05, 2020
[quote author= post=85524245]Lordjb, the tin dey go?[/quote]e dey go fine smiley
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by ghettokid1(op): 3:08pm On Jan 05, 2020
[quote author= post=85524245]Lordjb, the tin dey go?[/quote]mshew service no even dey my side
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Lordjb: 3:08pm On Jan 05, 2020
ghettokid1:
mshew service no even dey my side
you still dey village? grin
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Nobody: 3:09pm On Jan 05, 2020
CHELSEA GOAL
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by ghettokid1(op): 3:09pm On Jan 05, 2020
GOAL
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Uzomacharles(m): 3:09pm On Jan 05, 2020
I dey see draw
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by ghettokid1(op): 3:09pm On Jan 05, 2020
Lordjb:
you still dey village? grin
Nope
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Lordjb: 3:12pm On Jan 05, 2020
ghettokid1:
Nope
then port network wink
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Nobody: 3:18pm On Jan 05, 2020
.
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by MANNABBQGRILLS: 3:20pm On Jan 05, 2020
Lordjb:
e dey go fine smiley
Correct man cheesy

UP CHELSEA.

1 . 0 for Chelsea Hudson-Odoi
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Slmfit(m): 3:21pm On Jan 05, 2020
Uzomacharles:
I dey see draw
Do you mean draw soup?
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by MANNABBQGRILLS: 3:22pm On Jan 05, 2020
Slmfit:
Do you mean draw soup?
Lol cheesy
Na wetin he mean be dat.
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by posty56: 3:23pm On Jan 05, 2020
chelsea is bringing home the cup
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Lordjb: 3:23pm On Jan 05, 2020
[quote author= post=85524586]Correct man cheesy

UP CHELSEA.

1 . 0 for Chelsea Hudson-Odoi[/quote]UP ARSENAL tongue
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Lordjb: 3:24pm On Jan 05, 2020
posty56:
chelsea is bringing home the cup
Tea Cup abi? grin
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by akinyemi0103(m): 3:26pm On Jan 05, 2020
You no dey see okro too undecided
Uzomacharles:
I dey see draw
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by MANNABBQGRILLS: 3:26pm On Jan 05, 2020
Lordjb:
UP ARSENAL tongue
Lol cheesy

Pele.....
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by ghettokid1(op): 3:27pm On Jan 05, 2020
chelshit at it again
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by ghettokid1(op): 3:27pm On Jan 05, 2020
chelshit at it again
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by posty56: 3:27pm On Jan 05, 2020
Lordjb:
Tea Cup abi? grin
cheesy
Lordjb:
Tea Cup abi? grin
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Lordjb: 3:28pm On Jan 05, 2020
[quote author= post=85524771]Lol cheesy

Pele.....[/quote]Draw soup just dey hungry me here grin
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by ghettokid1(op): 3:29pm On Jan 05, 2020
what a save
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by maynation(f): 3:29pm On Jan 05, 2020
Var na scam fa.
See correct PK.

VAR saving chelshit since 18BC. undecided
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Nobody: 3:34pm On Jan 05, 2020
GOAL NUMBER 2 CHELSEA
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by Nobody: 3:35pm On Jan 05, 2020
maynation:
Var na scam fa.
See correct PK.

VAR saving chelshit since 18BC. undecided
That was a clear offside. Even as Var took time to show you that it was offside you still think it was not? Na wa o
Re: Chelsea Vs Nottingham Forest FA Cup (2 - 0) On 5th January 2020 by XullySwt(f): 3:40pm On Jan 05, 2020
The sky is blue today smiley
1 2 3 4 5 Reply

Liverpool Vs Manchester United (2 - 2) On 5th January 2025 • Chelsea Vs Tottenham Hotspur EFL Cup (2 - 0) On 5th January 2022 • Barcelona Vs Athletico Madrid: Spanish Super Cup (2 - 3) On 9th January 2020 • 2 • 3 • 4

Real Madrid Vs PSG : UCL (1 - 0) On 3rd November 2015 • Shakhtar Donetsk Vs Manchester United: UCL (1 - 1) On 2nd October 2013 • Ajax Vs Liverpool UCL (0 - 1 ) On 21st October 2020