Easy 10k - Webmasters - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Webmasters › Easy 10k (691 Views)
| Easy 10k by Nobody: 10:14am On Jan 06, 2020 |
Abeg who fit help me create one quick website?? Abeg I sabi create website, I no they around my pc to run m I just need person to run the level. I go send u both domain and hosting wey I bin buy to use run am Buh I had an emergency so I had to leave town. SSL no need am now anytime I fit get free one from cloudflare. I message one nigga here, ogbeni is asking for 55k for websit wey be just navigate and contact form. Abeg if u no fit run m for the amount I talk leave am no be force. Anyone wey need the money to start new year pm. |
| Re: Easy 10k by Madara12(m): 11:22am On Jan 06, 2020 |
Odogu9195:Make I help you run am sharp sharp |
| Re: Easy 10k by Ayemileto(m): 12:08pm On Jan 06, 2020 |
Drop your contact, let's talk. |
| Re: Easy 10k by Mannyemmy(m): 12:31pm On Jan 06, 2020 |
Odogu9195:i go run am for you sharpaly, send me details for whatsapp https:///2347080126206 |
Less Than 10k Capital Can Start Mini Importation Business In Nigeria • Double Your Hustle With Getnaija And Make 10k Weekly • Health Niche Content Writers Needed -10k Monthly • 2 • 3 • 4
Google Adsense With 47$ For Sale, Give Away Pric • 5 • Mobile App /enterprise Software Development At An Affordable Rate