Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,731 members, 7,955,783 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 02:58 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo (1998 Views)
Police Raid Sean Diddy Combs' House. Rumours Say He Has Fled. / Abuja EndSARS Protesters Blast Davido, Say 'He Didn't Spend Up To 1 Hour' / Dee-One Blasts Ifu Ennada: "Your Mouth Sharp Online, But You Dey Beg For Secret" (2) (3) (4)
Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by chiefotota(m): 10:16pm On Mar 17, 2020 |
Una remember Samklef dah year abi? Wey produce beat for dem Wizkid and co to use blow? Correct, baba say he don taya to dey beg artist to kolabo with am. We nor know who ans am, but he say for doz pipo wey dey wonder why he nor dey drop hit beats and music again, he say make we blame artist, wey refuse do kolabo with am, he say wen dis same artist need im epp, na so dem dey beg am o, but now make dem folo kolabo, dem dey shakara. See di video wey he use complain: https://www.ototaspalmyjoint.com/samklef-say-he-don-taya-to-dey-beg-artist-wey-he-epp-blow-for-kolabo/
|
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by ugwusunday(m): 10:26pm On Mar 17, 2020 |
Na so life be my brother, go find another job, that job no be your callin |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by dawnomike(m): 10:28pm On Mar 17, 2020 |
In as much as i understand his point of view... He should hold himself responsible and not shift blames for his lapses in the industry |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by phorget(m): 11:03pm On Mar 17, 2020 |
dawnomike: How? When did it become a crime for someone to seek a collabo from another artist? What should he hold himself responsible for? |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by Nobody: 11:49pm On Mar 17, 2020 |
Wizkid is not your problem. Please find another excuse. |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by Raymeskey: 12:03am On Mar 18, 2020 |
Samklef nàní aa aa x2 That's life for you bro But I still believe you can do it without them, you don't need to collaborate with them b4 you show up again just try to bring out a good beat they will be the one calling your name before any other thing. Stick to your work If you're good you're good indeed. 1 Like |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by Nobody: 12:53am On Mar 18, 2020 |
phorget: People still dey wey dey blow with single so make him no talk say na bcus of collabo wey make am no blow.. |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by femi4: 4:25am On Mar 18, 2020 |
Molowo Molowo Noni! Samclef Noni |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by OKorowanta: 6:42am On Mar 18, 2020 |
femi4: Dat was a jam! |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by HMarshal(m): 7:01am On Mar 18, 2020 |
ugwusunday: because some artists refused him colabos, then it's not his calling? Naaah fam,he suld try more /other artists "he didn't help" prolly those ones will respond |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by bmdmixer: 7:05am On Mar 18, 2020 |
ugwusunday:like a music teacher? ARE YOU AN ARTIST? CHECK MY SIGNATURE |
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by AllyPolly: 10:07am On Mar 18, 2020 |
Samclef... ............................ Check my signature for free business listing |
(1) (Reply)
: Ghanaian Sl@y Queen Shows Off Her Meat Pie On Motorcycle For People To Watch / DJ Cuppy Treats A Troll Who Say She Is Very Dirty And Unkept With Kindness On IG / 5 Celebrities Whose Sex Tape Shook The Internet
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |