Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,319 members, 7,808,072 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 06:43 AM

Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo (1966 Views)

Police Raid Sean Diddy Combs' House. Rumours Say He Has Fled. / Abuja EndSARS Protesters Blast Davido, Say 'He Didn't Spend Up To 1 Hour' / Dee-One Blasts Ifu Ennada: "Your Mouth Sharp Online, But You Dey Beg For Secret" (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by chiefotota(m): 10:16pm On Mar 17, 2020
Una remember Samklef dah year abi? Wey produce beat for dem Wizkid and co to use blow? Correct, baba say he don taya to dey beg artist to kolabo with am.

We nor know who ans am, but he say for doz pipo wey dey wonder why he nor dey drop hit beats and music again, he say make we blame artist, wey refuse do kolabo with am, he say wen dis same artist need im epp, na so dem dey beg am o, but now make dem folo kolabo, dem dey shakara. See di video wey he use complain:
https://www.ototaspalmyjoint.com/samklef-say-he-don-taya-to-dey-beg-artist-wey-he-epp-blow-for-kolabo/

Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by ugwusunday(m): 10:26pm On Mar 17, 2020
Na so life be my brother, go find another job, that job no be your callin
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by dawnomike(m): 10:28pm On Mar 17, 2020
In as much as i understand his point of view... He should hold himself responsible and not shift blames for his lapses in the industry
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by phorget(m): 11:03pm On Mar 17, 2020
dawnomike:
In as much as i understand his point of view... He should hold himself responsible and not shift blames for his lapses in the industry

How?
When did it become a crime for someone to seek a collabo from another artist?
What should he hold himself responsible for?
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by Nobody: 11:49pm On Mar 17, 2020
Wizkid is not your problem. Please find another excuse.
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by Raymeskey: 12:03am On Mar 18, 2020
Samklef nàní aa aa x2

That's life for you bro
But I still believe you can do it without them, you don't need to collaborate with them b4 you show up again just try to bring out a good beat they will be the one calling your name before any other thing.
Stick to your work
If you're good you're good indeed.

1 Like

Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by Nobody: 12:53am On Mar 18, 2020
phorget:


How?
When did it become a crime for someone to seek a collabo from another artist?
What should he hold himself responsible for?

People still dey wey dey blow with single so make him no talk say na bcus of collabo wey make am no blow..
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by femi4: 4:25am On Mar 18, 2020
Molowo
Molowo
Noni!


Samclef Noni
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by OKorowanta: 6:42am On Mar 18, 2020
femi4:
Molowo
Molowo
Noni!


Samclef Noni

Dat was a jam!
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by HMarshal(m): 7:01am On Mar 18, 2020
ugwusunday:
Na so life be my brother, go find another job, that job no be your callin

because some artists refused him colabos, then it's not his calling? Naaah fam,he suld try more /other artists "he didn't help" prolly those ones will respond
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by bmdmixer: 7:05am On Mar 18, 2020
ugwusunday:
Na so life be my brother, go find another job, that job no be your callin
like a music teacher?



ARE YOU AN ARTIST? CHECK MY SIGNATURE
Re: Samklef Say He Don Taya To Dey Beg Artist Wey He Epp Blow For Kolabo by AllyPolly: 10:07am On Mar 18, 2020
Samclef...




............................
Check my signature for free business listing cool

(1) (Reply)

“you Will Deliver Like The Hebrew Women” – Toyin Abraham,prays For Mercy Johnson / “you Killed Your 3 Friends” – Kemi Olunloyo Accuses Davido? / Nengi Slaps Kidwaya Immediately He Kisses Erica - See Video

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.