₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,776 members, 8,432,558 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 09:39 PM

Toggle theme

I Want To Travel To Ghana - Travel - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralTravelI Want To Travel To Ghana (717 Views)

1 Reply (Go Down)

I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 6:49am On Mar 20, 2020
Pls I don't know if the boarder is close?

I am from Nigeria

And how is Ghana economy today?
Re: I Want To Travel To Ghana by tobby20: 7:51am On Mar 20, 2020
Lol can we go together
I no sabi road too
Me set want go Ghana this month
Re: I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 7:57am On Mar 20, 2020
How about the economy?


tobby20:
Lol can we go together
I no sabi road too
Me set want go Ghana this month
Re: I Want To Travel To Ghana by Bruno3000(m): 10:46am On Mar 20, 2020
Nigerians and waka waka. Oga stay one place, covid 19 is everywhere!
Re: I Want To Travel To Ghana by tobby20: 10:56am On Mar 20, 2020
Bruno3000:
Nigerians and waka waka. Oga stay one place, covid 19 is everywhere!
U no get sense
I dey school der
Re: I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 11:32am On Mar 20, 2020
tobby20:
What did you mean by that (answer my questions
Re: I Want To Travel To Ghana by Mizwisdom(f): 11:58am On Mar 20, 2020
tobby20:
U no get sense I dey school der
U way get sense no know say u suppose contact your school to verify?
Re: I Want To Travel To Ghana by Mizwisdom(f): 11:59am On Mar 20, 2020
tobby20:
U no get sense I dey school der
U way get sense no know say u suppose contact your school to verify?
Re: I Want To Travel To Ghana by aimuan(m): 9:01pm On Mar 20, 2020
tobby20:
U no get sense
I dey school der
You dey school there and you say you non know road?shocking.
Re: I Want To Travel To Ghana by miqos02(m): 7:58am On Mar 21, 2020
aimuan:
You dey school there and you say you non know road?shocking.
lol
1 Reply

Man Labeled As Bandit Because He Was Fulani, Relocates To Ghana From LagosCost Of Road Trip To GhanaI Need Direction To Travel From Oshodi To Trade Fair.234

256 Nigerians From Dubai Arrives Lagos.13-Year-Old Boy Dies After Falling Off Moving Truck During Protest In DeltaIN PICTURES: South Africa's "Train Of Hope" Is A Clinic On Wheels