₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,064 members, 8,448,497 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 12:30 PM

Toggle theme

I Want To Travel To Ghana - Travel - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralTravelI Want To Travel To Ghana (723 Views)

1 Reply (Go Down)

I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 6:49am On Mar 20, 2020
Pls I don't know if the boarder is close?

I am from Nigeria

And how is Ghana economy today?
Re: I Want To Travel To Ghana by tobby20: 7:51am On Mar 20, 2020
Lol can we go together
I no sabi road too
Me set want go Ghana this month
Re: I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 7:57am On Mar 20, 2020
How about the economy?


tobby20:
Lol can we go together
I no sabi road too
Me set want go Ghana this month
Re: I Want To Travel To Ghana by Bruno3000(m): 10:46am On Mar 20, 2020
Nigerians and waka waka. Oga stay one place, covid 19 is everywhere!
Re: I Want To Travel To Ghana by tobby20: 10:56am On Mar 20, 2020
Bruno3000:
Nigerians and waka waka. Oga stay one place, covid 19 is everywhere!
U no get sense
I dey school der
Re: I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 11:32am On Mar 20, 2020
tobby20:
What did you mean by that (answer my questions
Re: I Want To Travel To Ghana by Mizwisdom(f): 11:58am On Mar 20, 2020
tobby20:
U no get sense I dey school der
U way get sense no know say u suppose contact your school to verify?
Re: I Want To Travel To Ghana by Mizwisdom(f): 11:59am On Mar 20, 2020
tobby20:
U no get sense I dey school der
U way get sense no know say u suppose contact your school to verify?
Re: I Want To Travel To Ghana by aimuan(m): 9:01pm On Mar 20, 2020
tobby20:
U no get sense
I dey school der
You dey school there and you say you non know road?shocking.
Re: I Want To Travel To Ghana by miqos02(m): 7:58am On Mar 21, 2020
aimuan:
You dey school there and you say you non know road?shocking.
lol
1 Reply

US Warns Citizens Against Travel To 23 Countries (See Full List)Man Labeled As Bandit Because He Was Fulani, Relocates To Ghana From LagosCost Of Road Trip To Ghana234

I Made A Short Film About Landmark Beach In Lagos!Traffic Warden Who Uses Dance To Control TrafficHelp With International Passport Ibadan