I Want To Travel To Ghana - Travel - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › I Want To Travel To Ghana (716 Views)
| I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 6:49am On Mar 20, 2020 |
Pls I don't know if the boarder is close? I am from Nigeria And how is Ghana economy today? |
| Re: I Want To Travel To Ghana by tobby20: 7:51am On Mar 20, 2020 |
Lol can we go together I no sabi road too Me set want go Ghana this month |
| Re: I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 7:57am On Mar 20, 2020 |
How about the economy? tobby20: |
| Re: I Want To Travel To Ghana by Bruno3000(m): 10:46am On Mar 20, 2020 |
Nigerians and waka waka. Oga stay one place, covid 19 is everywhere! |
| Re: I Want To Travel To Ghana by tobby20: 10:56am On Mar 20, 2020 |
Bruno3000:U no get sense I dey school der |
| Re: I Want To Travel To Ghana by Trustbiz(op): 11:32am On Mar 20, 2020 |
tobby20: |
| Re: I Want To Travel To Ghana by Mizwisdom(f): 11:58am On Mar 20, 2020 |
tobby20:U way get sense no know say u suppose contact your school to verify? |
| Re: I Want To Travel To Ghana by Mizwisdom(f): 11:59am On Mar 20, 2020 |
tobby20:U way get sense no know say u suppose contact your school to verify? |
| Re: I Want To Travel To Ghana by aimuan(m): 9:01pm On Mar 20, 2020 |
tobby20:You dey school there and you say you non know road?shocking. |
| Re: I Want To Travel To Ghana by miqos02(m): 7:58am On Mar 21, 2020 |
aimuan:lol |
Man Labeled As Bandit Because He Was Fulani, Relocates To Ghana From Lagos • Cost Of Road Trip To Ghana • I Need Direction To Travel From Oshodi To Trade Fair. • 2 • 3 • 4
INVESTIGATION: Aliko Dangote ‘s Jet Flew Naira Marley To Abuja Illegally • Newly Graduated Medical Doctor Preparing For NYSC And His Friend Burnt To Death • Does Any Know What White Card Programs Is All About??