Galaxy Note 3 Screen - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Galaxy Note 3 Screen (892 Views)
| Galaxy Note 3 Screen by Omotade1991(op): 12:32pm On Mar 26, 2020 |
Please am in need of a galaxy note 3 lte screen |
| Re: Galaxy Note 3 Screen by Nobody: 12:53pm On Mar 26, 2020 |
Omotade1991:just go and dispose that phone, copy everything in it and dispose. My note 2 screen cost 25k abeg how much note 3 go be?
|
| Re: Galaxy Note 3 Screen by Omotade1991(op): 2:29pm On Mar 26, 2020 |
southniyikaye:Nah the files wey dey inside be koko i don try to copy the files no way |
| Re: Galaxy Note 3 Screen by Hallenjay: 6:42pm On Mar 26, 2020 |
Omotade1991:collect my note 4 for 40k.d screen na d same tij |
How Much Does It Cost To Fix Tecno Pouvoir 3 Screen • I Want To Swap My Infinix Note 3 • Samsung Note 3 Screen Urgently Needed • 2 • 3 • 4
INFINIX S5pro Specs • Samsung S9 Plus For Sale • Neat Fairly Used Iphone 7plus, Iphone 8plus, Needed