BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) - TV/Movies (7403) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (6322484 Views)
1 2 3 ... 7400 7401 7402 7403 7404 7405 7406 ... 8321 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:24pm On Apr 13, 2020 |
Mercy nyansh Sha! That booty is fire!
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 3:25pm On Apr 13, 2020 |
Gbegirisoup:For spewing nonsense |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:26pm On Apr 13, 2020 |
jayson87:Na one yeye guy like that. "whoiwannabe". E Don tey! Na so him dey do!!!.... ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:27pm On Apr 13, 2020 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by jayson87: 3:36pm On Apr 13, 2020 |
Gbegirisoup:the guy they talk like bobrisky. Hin matter tire me. Make him go finish the homework wey we give am |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 3:42pm On Apr 13, 2020 |
This particular Comment got me laughing!.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by jayson87: 3:54pm On Apr 13, 2020 |
Gbegirisoup:them go open hin ass very soon. You see something about lies, you have to tell another lie to defend it [img]https://media1./images/b573a161cbd184fa6cdd121aa746897a/tenor.gif?itemid=5272903[/img] |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 4:00pm On Apr 13, 2020 |
Gbegirisoup:damn that ass ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 4:20pm On Apr 13, 2020 |
My darling sweetpink ![]() It is I your sweet lady. I just deactivated my concerncitizen account. This my new account that I will strictly use for this thread.And others if I choose to ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:20pm On Apr 13, 2020 |
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:21pm On Apr 13, 2020 |
Kimbrielle:Hahahahaha! Na Mercy dey give you all this work.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 4:22pm On Apr 13, 2020 |
Tacha I stan ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 4:22pm On Apr 13, 2020 |
Gbegirisoup:she's hot i mean it |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:23pm On Apr 13, 2020 |
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 4:24pm On Apr 13, 2020 |
This is what Tacha does to haters ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:25pm On Apr 13, 2020 |
Kimbrielle:This is a graphical representation of what she actually does!!! AUDIO!!!! ![]() It's not real.... ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 4:27pm On Apr 13, 2020 |
The thing dey pain haters ooo ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 4:28pm On Apr 13, 2020 |
Tacha unveil that house they need to cry more |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 4:28pm On Apr 13, 2020 |
Gbegirisoup:I'm a fan of elegant and hot women ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:29pm On Apr 13, 2020 |
Kimbrielle:AUDIO pain! ![]() Actually we are waiting for the unveiling.... Chiwawa is too linked to Audio things..Let her prove us wrong small... ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:32pm On Apr 13, 2020 |
Neimar:Mercy is Elegant and Sexy Quite alright... But I don't know what you aim to achieve with the Asslicking.... ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:38pm On Apr 13, 2020 |
ABI o!! ![]() Who silence help! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by rain21(f): 4:42pm On Apr 13, 2020 |
Hehehe.. must the dustbin buy house? Couldn't she aspire to have a different destiny asides mercy's? What is all this embarrassment for? |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by seasy: 4:43pm On Apr 13, 2020 |
Gbegirisoup:Laugh wan finish me here. ![]() Mercy to the world! |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:45pm On Apr 13, 2020 |
rain21:No too blame her..Na Mr P and her hungry for bragging right fans put her for this condition.... ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Neimar: 4:46pm On Apr 13, 2020 |
Gbegirisoup:not asslicking I've always liked her |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 4:48pm On Apr 13, 2020*. Modified: 5:37pm On Apr 13, 2020 |
Neimar:Neimar shey you know I'm smarter than you ba? I'm not a Daftian o. Look me well well before you start clout chasing. Just take your L and Waka pass... Shior!! ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by jayson87: 5:22pm On Apr 13, 2020 |
Kimbrielle:We dey wait
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by jayson87: 5:32pm On Apr 13, 2020 |
rain21:Nice one rain... I like this comment, the thing dey totori me one time
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 5:35pm On Apr 13, 2020 |
She messed with the wrong team! ![]() And I was just warming up to go there o.. Weldon Mercenaries, the ones that took one for the team over there..
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 5:40pm On Apr 13, 2020 |
Austine1212:Interesting question ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 5:41pm On Apr 13, 2020 |
jayson87:E pain am ![]()
|
BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) • Bbnaija 2019: Crowds Storm Enugu Audition Ground As Early As 6am (Photos) • Why BBNaija 2019 Is Holding In Nigeria • 2 • 3 • 4
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)

