Used Samsung Galaxy Note 10 - Technology Market - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Technology Market › Used Samsung Galaxy Note 10 (1415 Views)
| Used Samsung Galaxy Note 10 by mrjeromeobinna(op): 5:30am On Apr 26, 2020 |
Working perfectly comes with warranty interested buyers should call or WhatsApp us on this number 08053782051 location ikeja computer Village price 210k
|
| Re: Used Samsung Galaxy Note 10 by kontalon: 6:26am On Apr 26, 2020 |
mrjeromeobinna:Guy how much last, shey u go collect 40k ni loooool. abeg i dey find one for that prize sha |
| Re: Used Samsung Galaxy Note 10 by jksxxxx: 8:23am On Apr 26, 2020 |
kontalon:why you no carry the 40k go rent gun because na arm robber you be and I go soon die |
| Re: Used Samsung Galaxy Note 10 by banjicom(m): 9:25am On Apr 26, 2020 |
kontalon:Guy you dey funny o You get 40k come dey price a phone of 210k, why you no go tecno or infinix thread go find phone wey you fit buy.... Na wa oooooo |
| Re: Used Samsung Galaxy Note 10 by Proffdada: 11:00am On Apr 26, 2020 |
jksxxxx:even the 40k no sure sef. ![]() |
| Re: Used Samsung Galaxy Note 10 by alakuko: 6:49pm On Apr 28, 2020 |
150k? |
| Re: Used Samsung Galaxy Note 10 by mrjeromeobinna(op): 8:04am On Apr 29, 2020 |
It can't go alakuko: |
Samsung Galaxy Note 10 & Note 10plus Brand New n used • Uk Used Samsung Galaxy Note 5 @ Good Rate • Samsung Galaxy Note 8 For sales with Otterbox protection, fast charger cable • 2 • 3 • 4
Apple Airpods 2 For Sale left ear works only • Brand New HP Omen 16 Intel Core i7 12th Gen Nvidia RTX 3070Ti Gone • All Banks PIN Reset Steps In Nigeria
