BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) - TV/Movies (7503) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (6277000 Views)
1 2 3 ... 7500 7501 7502 7503 7504 7505 7506 ... 8321 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 12:19pm On Apr 30, 2020 |
switlily25:More ![]() May God continue to confuse our enemies. Insha Allah ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 12:19pm On Apr 30, 2020 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:20pm On Apr 30, 2020 |
Mercy has always been the Queen of Highlights!. She makes go research on her. Always create content for people to talk about. A Queen I Stan..
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 12:22pm On Apr 30, 2020 |
They want to unstan in peace. Who send dem before. Conditional fans ![]() Chai |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:23pm On Apr 30, 2020 |
Content Creator.. Kikikikwwkwkwkwaaakwaki! ![]() Serving it as E dey hot.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:25pm On Apr 30, 2020 |
Kimbrielle:See as you dey para for wetin no concern you. When I said Chiwawa has gone extinct it looked like I was joking. If una get wetin to hype, Mercenaries matter nor for be you headache.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 12:26pm On Apr 30, 2020 |
Mumunaries have started dragging Agama dat her show is mbaise show.. Kwa kwa kwa kwa kwa
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 12:27pm On Apr 30, 2020 |
Kimbrielle:Kwa kwa kwa kwa Awon haters inheritance ![]() Chai! It can pain!
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:28pm On Apr 30, 2020 |
switlily25:Actually it's pained daftians that are crying about the show. Our show is perfect what your now irrelevant fav can NEVER create.. Keep Wailing as usual.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 12:29pm On Apr 30, 2020 |
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:30pm On Apr 30, 2020 |
Fine geh that has been pressing the necks of haters since 1900. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 12:31pm On Apr 30, 2020 |
I knew they were up to no good! |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 12:33pm On Apr 30, 2020 |
While men sleep, the devil is busy planting and structuring. Nigerians better wake up, especially the youths. Those in government have lived 95% of their lives. Na go dem dem go. They have nothing to loose. stay woke! From Twitter
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:33pm On Apr 30, 2020 |
Mercy.. Perfect creature. No odour detected.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:34pm On Apr 30, 2020 |
switlily25:No be for this page. Go to front page.. Ode! ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 12:34pm On Apr 30, 2020 |
switlily25:Show screenshots abeg ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:35pm On Apr 30, 2020 |
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 12:36pm On Apr 30, 2020 |
1 |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 12:41pm On Apr 30, 2020 |
switlily25:Na oversabi dey worry them and she nor send dem oo ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:45pm On Apr 30, 2020 |
Hahahahaha! Pikin wey fine like this. We are not talking about craw craw nyansh o.. ![]() Like Cardie like Mercy.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 12:46pm On Apr 30, 2020 |
Nigerians don't read they just go online shouting nonsense ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:48pm On Apr 30, 2020 |
Choi;! These ones Don turn researchers as their expired mgbeke lacks content for them. They are now wandering around Twitter looking for contents to hype.. ![]() It can never be MERCY... ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 12:52pm On Apr 30, 2020 |
Kimbrielle:Dem don delete the tweets ![]() Shame catch dem! Kwa kwa kwa |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by switlily25(f): 12:54pm On Apr 30, 2020 |
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 12:56pm On Apr 30, 2020 |
switlily25:I dey catch shame on their behalf o jare ![]() It is not easy stanning someone that does not even recognise you ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:58pm On Apr 30, 2020 |
switlily25:Liar! Where is the tweet? Bitterleaf FC. You can't even back up your lies with a point. Olodorabata! Jealousy Kee you there.. ![]() |
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 12:58pm On Apr 30, 2020 |
Kimbrielle:I dey shame for una expired mgbeke. Everybody Don decamp from her as she is now irrelevant to everyone.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Kimbrielle(f): 1:00pm On Apr 30, 2020 |
I kyrgyzstan ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 1:01pm On Apr 30, 2020 |
E pain Dem!!.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoupp: 1:05pm On Apr 30, 2020 |
Una sey wetin?... ![]()
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by nadesh(f): 2:15pm On Apr 30, 2020 |
Thursdays are for throwbacks
|
| Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by JasonJidenna(m): 2:24pm On Apr 30, 2020 |
No Body odour, No hate, No stain, No disqualification. Omashola.
|
BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) • Bbnaija 2019: Crowds Storm Enugu Audition Ground As Early As 6am (Photos) • Why BBNaija 2019 Is Holding In Nigeria • 2 • 3 • 4
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 3 guest(s)


