Girl 16 Carry Belle For Boy 28 - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Girl 16 Carry Belle For Boy 28 (1114 Views)
| Girl 16 Carry Belle For Boy 28 by Nobody: 5:45pm On Apr 30, 2020 |
[i][/i]a 16yr Old Girl Carry Belle For Landlord Grandson. The Belle Don Cast Trouble As Boy Talk Say No Be Em Alone The Do The Girl, E Talk Say No Be En Belle. The Girl Mama Ask Make The Girl Mention People Were The Do Am And The Girl Don Mention Like 14+ People Now. THE ISSUE NOW BE SAY 'MAKE DEM COMOT THE BELLE OR MAKE THE BELLE DE?' OR MAKE THEM DO WETIN? |
| Re: Girl 16 Carry Belle For Boy 28 by Aboks(m): 5:54pm On Apr 30, 2020 |
No be new thing na haba na today Its a norm in northern Nigeria |
| Re: Girl 16 Carry Belle For Boy 28 by goodoo: 8:18pm On Apr 30, 2020 |
Let wait for the elders to comments. |
| Re: Girl 16 Carry Belle For Boy 28 by Nobody: 8:54pm On Apr 30, 2020 |
[color=#770077][/color][i][/i]elder dey? |
| Re: Girl 16 Carry Belle For Boy 28 by Aladdin1(m): 11:11pm On Apr 30, 2020 |
that na mix blood.na everybody get the belle.all the boys wey do. go gather contribute to take care of the girl until she born the pikin and when the pikin begin grow dem go come know who be the papa by who the pikin resemble out of all the boys wey do. |
| Re: Girl 16 Carry Belle For Boy 28 by evanso6226(f): 11:28pm On Apr 30, 2020 |
Check Her Out ..... she is searching for for a cute guy who is open-minded and has a good sense of humour to be her boyfriend. https://saucyangels.com/single-lady-ellen-wants-a-serious-man-for-dating/
|
| Re: Girl 16 Carry Belle For Boy 28 by walteriyke: 7:12am On May 01, 2020 |
Aladdin1:mix. Breed |
Lagos DSVA Hunts For Boy Who Boasted About Raping Girl In Viral Video • Teenager Caught Having Road Side S*x With Girl, 16, At Night • 5 Kidnappers Arrested In Ogun While Collecting Ransom For Boy They Abducted • 2 • 3 • 4
DARE DEVIL: Watch Moment Fearless Citizen Slaps An Armed Police Man • Phone Shops Looted At Ikotun • See Transformation Of The Little Girl Abused By Her Foster Mother In Anambra