Very Neat Keke Napep For Sale At 160k - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Very Neat Keke Napep For Sale At 160k (770 Views)
| Very Neat Keke Napep For Sale At 160k by enterpren1(op): 9:07am On May 21, 2020 |
ou can make good turn over with the business model descibed below : That remind of this song : Some have food but can not eat, some can eat but have no food, we have food and we can eat, glory be to thee o Lord,Amen. Before you say the money is too small,please read the conversation between a salary earner and a keke napep driver below : Salary Worker : Abeg You fit borrow me 5,000 till month end keke napep Rider : Office Man, then never pay you salary ? Salary Worker : My guy, b4 month end self the money done finish. keke napep Rider : Na every time you dey ask me for 5k or 10k wetin sef Salary Worker : U no say na every day U dey see money, but me na once a month keke napep Rider : U sef fit do this business, dey see money everyday Salary Worker : Guy, ano go fit drop my job for keke napep business ? keke napep Rider : Ask me what you dont know - Na salary person like you buy this one wey adey use.I give am N2,000 every day because na fairly used na. Salary Worker : Oh boy, that is 14 every week x 4 weeks = 56,000 a month. keke napep Rider : Na him U come dey ask me to borrow you 5,000 everymonth. Salary Worker : But him go dey spend money to sevice and repair am keke napep Rider : Sit down there, dey argue wetin you know know. keke napep Rider : Shishi hin no go commot give for the 56,000 wey adey give am every month for the next six month when the come be my own - Na Hire Purchase na. Salary Worker : Wait wait 56,000 a month x 6 months = 336,000.All the money self no reach to buy keke napep. keke napep Rider : He tell me say he buy am grade one for 160,000. Salary : I think this business don they make sense now.336 - 160 = 176,000 gain.Meaning every month the guy they save for bank 30,000k. Salary Worker : Why you self no go buy from the same place that smart salary worker buy from instead of working for him. keke napep Rider : No take another person Hustle dey dey laugh, all fingers are not equal.When I finish for where I learn tailoring, no money to buy machine or collect shop so I wan ride the keke take see money to collect shop and buy tailoring machine. keke napep Rider : No be only me, we many wey learn work no see money start. Salary Worker : Abeg give me the number of the guy wey dey wey sell fairly used keke napep for 160,000 keke napep Rider :Na hin number be this - 08064334330, Call am and stop asking me for 5000naira everytime.
|
| Re: Very Neat Keke Napep For Sale At 160k by IceLip: 9:10am On May 21, 2020 |
1st pix Chair� |
| Re: Very Neat Keke Napep For Sale At 160k by eRex(m): 10:18am On May 21, 2020 |
enterpren1:I so love your script write up.... Made so much sense that I want to ask for location Gaan and inspection |
| Re: Very Neat Keke Napep For Sale At 160k by bestabigaelever(f): 10:49am On May 21, 2020 |
I love this ![]() Let me save the number |
| Re: Very Neat Keke Napep For Sale At 160k by DamolaDamola: 10:57am On May 21, 2020 |
Your story is good, but the Keke napep u uploaded, are those ones the neatest one can get? |
Awoof!! Neat Keke For Sale@n249k • Keke Napep With Big Electric Fan And And Video Player - Spotted In Lagos - PICS • Man Tied Keke Napep To A Stake In Lagos - Picture • 2 • 3 • 4
Bought Brandnew 2014 Kia Rio For Sale • Toks 2014 Toyota Sienna @#4.9m • Ford Edge Nigerian Used
