Why Is This Nonsense Trending?? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Why Is This Nonsense Trending?? (1305 Views)
| Why Is This Nonsense Trending?? by percyshelu(op): 4:03pm On May 28, 2020 |
Which matter you dey settle now ![]() |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by Nobody: 4:11pm On May 28, 2020 |
Ncdc kogi haox...na the mata we dae settle since for government house. |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by Blitz4real(m): 4:23pm On May 28, 2020 |
Na these one we dey settle so for my area bros and I go really need your help to intervene for these matter so, abeg thank you..
|
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by illicit(m): 4:55pm On May 28, 2020 |
Every body has lost their taste and smell |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by percyshelu(op): 8:22pm On May 28, 2020 |
25tolife:what's the origin of this shit ![]() |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by percyshelu(op): 8:23pm On May 28, 2020 |
Blitz4real:nawa for this country sha ![]() |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by Nobody: 8:27pm On May 28, 2020 |
percyshelu:bros, as i dae talk to you now....dem don still angel gabriel truimphent, na the matter we dae settle since morning. |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by Nobody: 8:33pm On May 28, 2020 |
Dem don go mention lectural girlfriend for online class.....na the matter we dae settle since morning... |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by Cricciautos(m): 11:11pm On May 28, 2020 |
Babalawo give senior brother soap make he use am bath , junior brother use the soap wash canvas. We dey station like this dey settle d matter |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by Lilshorecords(m): 11:45pm On May 28, 2020 |
C |
| Re: Why Is This Nonsense Trending?? by Iykejohn419(m): 10:06pm On May 29, 2020 |
This matter serious oooo but we still wan settle am
|
Nonsense Talk - Comedy Video • Short Story With Pictures"no More Nonsense" • [comedy Skit] Lil Bhimpe - That Moment You Keep Saying Nonsense • 2 • 3 • 4
Make Una Laugh Abeg 1 • I Have Something For You • A Letter From Grandma

