₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,768 members, 8,442,162 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 05:19 PM

Toggle theme

Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me - Sports - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsDortmud Abeg Make Una Do Am For Me (1388 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op):
make una help me pray na dortmud remain for my ttcket na goals i dey find perdaborn make una go relagation for my sake make i blow
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 5:02pm On May 31, 2020
kenzysmith:
dmake una help me pray na dortmud remain for my ticket na goals i dey find perdaborn make una go relagation for my sake make i blow
Dortmund go beat them 3:0 his much you dey expect?
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 5:06pm On May 31, 2020
skylane:
Dortmund go beat them 3:0 his much you dey expect?
yes o boss
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 5:08pm On May 31, 2020
kenzysmith:
yes o boss
Lol, your game go enter....

Dortmund go do Over 2.5 before 80mins.

Relax.
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 5:15pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Lol, your game go enter....
Dortmund go do Over 2.5 before 80mins.

Relax.
amen

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Ernerstdavid55(m): 5:16pm On May 31, 2020
How we the expect. u dey expect grin
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Elmojiid(m): 5:20pm On May 31, 2020
amen oo...no forget me oo
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 5:53pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Lol, your game go enter....

Dortmund go do Over 2.5 before 80mins.

Relax.
oboy i done lose hope den don fix match i mumu i for do cash out na greed finish me

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 5:58pm On May 31, 2020
kenzysmith:
oboy i done lose hope den don fix match i mumu i for do cash out na greed finish me
Na 2-1 dat game one end so.
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:02pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Na 2-1 dat game one end so.
abeg guy nor they give me faint hope i regret y i non do cashout i swear down
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:07pm On May 31, 2020
[quote author=kenzysmith post=90167286]abeg guy nor they give me faint hope i regret y i non do cashout i swear down [/quot relax my man Dortmund dey win the game,na plenty goals you play me?
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:11pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Lol, your game go enter....

Dortmund go do Over 2.5 before 80mins.

Relax.
They are still on draw halftime
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:12pm On May 31, 2020
kenzysmith:
abeg guy nor they give me faint hope i regret y i non do cashout i swear down
I play that game Over 2.5 and na my last game be that with Aalborg for Denmark Superligaen.

But I believe say Dortmund go deliver for you.
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:12pm On May 31, 2020
kenzysmith:
oboy i done lose hope den don fix match i mumu i for do cash out na greed finish me
Dortmund one goal
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:13pm On May 31, 2020
comshots:
They are still on draw halftime
Dortmund will surely win.
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:13pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
I play that game Over 2.5 and na my last game be that with Aalborg for Denmark Superligaen.

But I believe say Dortmund go deliver for you.
good luck baba
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:14pm On May 31, 2020
skylane:
good luck baba
Thanks man.
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:14pm On May 31, 2020
kenzysmith:
oboy i done lose hope den don fix match i mumu i for do cash out na greed finish me
Na so I see 4k cash of a Betslip of 23k last week, I no gree cash out.Na three games remain.Mainz vs Leipzig.I carry Mainz to win or draw.Na only am spoil my Betslip.I don broke and hunger dey fire my belle.
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:16pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Dortmund will surely win.
sure

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:17pm On May 31, 2020
Paderborn 0-2 Dortmund.

Cc; kenzysmith.
cheesy
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:19pm On May 31, 2020
comshots:
sure
I just need one more goal.

**Singing** "All we are saaaaaaying, give us one goal"
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:21pm On May 31, 2020
kenzysmith:
abeg guy nor they give me faint hope i regret y i non do cashout i swear down
Alaye,Abeg just fund my bet9ja ID with a token.bet9ja id 3576574.Thanks.
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:21pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
I just need one more goal.

**Singing** "All we are saaaaaaying, give us one goal"
Alaye,Abeg just fund my bet9ja ID with a token.Any amount.bet9ja id 3576574.Thanks.
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:24pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
I just need one more goal.

**Singing** "All we are saaaaaaying, give us one goal"
I wrote here 3:0 this match so no worry
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:26pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Paderborn 0-2 Dortmund.

Cc; kenzysmith.
cheesy
make d one goal enter fore me make dem do am for me

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:26pm On May 31, 2020
comshots:
Alaye,Abeg just fund my bet9ja ID with a token.Any amount.bet9ja id 3576574.Thanks.
Alaye, Aalborg don go cut my 65k ticket...

Those goat don go conceive goal.... Away cleansheet...
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:28pm On May 31, 2020
skylane:
I wrote here 3:0 this match so no worry
Aalborg don press pause bro.

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:31pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Alaye, Aalborg don go cut my 65k ticket...

Those goat don go conceive goal.... Away cleansheet...
baba e too risky na Aalborg go requalize chai hard luck
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:32pm On May 31, 2020
kenzysmith:
make d one goal enter fore me make dem do am for me
God don't doam for you
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:33pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Paderborn 0-2 Dortmund.

Cc; kenzysmith.
cheesy

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:34pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Paderborn 0-2 Dortmund.

Cc; kenzysmith.
cheesy

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:34pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Paderborn 0-2 Dortmund.

Cc; kenzysmith.
cheesy

1 2 Reply

‘Una Don Calculate Finish’ - Victor Boniface Breaks SilenceDis ASUU Strike No Dey Touch Una?: Ahmed Musa asks politicians with kids abroadVictor Osimhen Apologizes To Punch Over "Na Thunder Go Fire Una" Statement234

Is It An Insult To Call A Black Man By His Skin ColorDoes Any Body Knows This Club Fc Ebedie Location In Lagos Please?Super Eagle Head Coach Stephen Keshi Confirms Burkina-faso's Job!