Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me (1385 Views)
| Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 4:50pm On May 31, 2020*. Modified: 5:08pm On May 31, 2020 |
make una help me pray na dortmud remain for my ttcket na goals i dey find perdaborn make una go relagation for my sake make i blow |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 5:02pm On May 31, 2020 |
kenzysmith:Dortmund go beat them 3:0 his much you dey expect? |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 5:06pm On May 31, 2020 |
skylane:yes o boss |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 5:08pm On May 31, 2020 |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 5:15pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:amen
|
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Ernerstdavid55(m): 5:16pm On May 31, 2020 |
How we the expect. u dey expect ![]() |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Elmojiid(m): 5:20pm On May 31, 2020 |
amen oo...no forget me oo |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 5:53pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:oboy i done lose hope den don fix match i mumu i for do cash out na greed finish me
|
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 5:58pm On May 31, 2020 |
kenzysmith:Na 2-1 dat game one end so. |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:02pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:abeg guy nor they give me faint hope i regret y i non do cashout i swear down |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:07pm On May 31, 2020 |
[quote author=kenzysmith post=90167286]abeg guy nor they give me faint hope i regret y i non do cashout i swear down [/quot relax my man Dortmund dey win the game,na plenty goals you play me? |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:11pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:They are still on draw halftime |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:12pm On May 31, 2020 |
kenzysmith:I play that game Over 2.5 and na my last game be that with Aalborg for Denmark Superligaen. But I believe say Dortmund go deliver for you. |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:12pm On May 31, 2020 |
kenzysmith:Dortmund one goal |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:13pm On May 31, 2020 |
comshots:Dortmund will surely win. |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:13pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:good luck baba |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:14pm On May 31, 2020 |
skylane:Thanks man. |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:14pm On May 31, 2020 |
kenzysmith:Na so I see 4k cash of a Betslip of 23k last week, I no gree cash out.Na three games remain.Mainz vs Leipzig.I carry Mainz to win or draw.Na only am spoil my Betslip.I don broke and hunger dey fire my belle. |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:16pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:sure
|
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:17pm On May 31, 2020 |
Paderborn 0-2 Dortmund. Cc; kenzysmith. ![]() |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:19pm On May 31, 2020 |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:21pm On May 31, 2020 |
kenzysmith:Alaye,Abeg just fund my bet9ja ID with a token.bet9ja id 3576574.Thanks. |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by Nobody: 6:21pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:Alaye,Abeg just fund my bet9ja ID with a token.Any amount.bet9ja id 3576574.Thanks. |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:24pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:I wrote here 3:0 this match so no worry |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:26pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:make d one goal enter fore me make dem do am for me
|
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:26pm On May 31, 2020 |
comshots:Alaye, Aalborg don go cut my 65k ticket... Those goat don go conceive goal.... Away cleansheet... |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:28pm On May 31, 2020 |
skylane:Aalborg don press pause bro.
|
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:31pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:baba e too risky na Aalborg go requalize chai hard luck |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:32pm On May 31, 2020 |
kenzysmith:God don't doam for you |
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:33pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:
|
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:34pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:
|
| Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:34pm On May 31, 2020 |
JasonScoolari:
|
‘Una Don Calculate Finish’ - Victor Boniface Breaks Silence • Dis ASUU Strike No Dey Touch Una?: Ahmed Musa asks politicians with kids abroad • Victor Osimhen Apologizes To Punch Over "Na Thunder Go Fire Una" Statement • 2 • 3 • 4
See The Ex-nfl Player Who Kill Huge Lion Terrorizing Community • Hey Soccer Fanatics Here Is An Easy One.can U Crack? •

