₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,757 members, 8,442,065 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 02:14 PM

Toggle theme

Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me - Sports (2) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsDortmud Abeg Make Una Do Am For Me (1384 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:37pm On May 31, 2020
skylane:
baba e too risky na Aalborg go requalize chai hard luck
The thing dey pain my chest....


VAR nor dey dis world again?

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:38pm On May 31, 2020
[quote author=kenzysmith post=90168486][/quote]congrats man
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:39pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
The thing dey pain my chest....


VAR nor dey dis world again?
sorry DAT game u take risky becos away dey concede goals well,try another one baba if you still get we go win
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kelechi33: 6:40pm On May 31, 2020
1__3 , congratulations to you
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:41pm On May 31, 2020
skylane:
congrats man
thanks
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by skylane: 6:43pm On May 31, 2020
kenzysmith:
thanks
any code you run baba quote me abeg,
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:46pm On May 31, 2020
comshots:
They are still on draw halftime
village people u loss this tyme around

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:50pm On May 31, 2020
skylane:
any code you run baba quote me abeg,
ok boss

Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by JasonScoolari: 6:51pm On May 31, 2020
kenzysmith:
village people u loss this tyme around
Shey you nor go thank and console me ni? cry
Re: Dortmud Abeg Make Una Do Am For Me by kenzysmith(op): 6:56pm On May 31, 2020
JasonScoolari:
Shey you nor go thank and console me ni? cry
big thanks bro better luck next time
1 2 Reply

‘Una Don Calculate Finish’ - Victor Boniface Breaks SilenceDis ASUU Strike No Dey Touch Una?: Ahmed Musa asks politicians with kids abroadVictor Osimhen Apologizes To Punch Over "Na Thunder Go Fire Una" Statement234

OLYMPICS: Can Area Boys Do it ?Where Is Okocha?Mikel Gets A Red Card: Shouldn't Have!