Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta (849 Views)
| Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by Mediarero(op): 12:06pm On Jun 03, 2020 |
ONE OF THE CELE PASTORS FOR CRUDAS ROAD SAPELE BURSTED. ***Pastor Kenneth duped some boys 450k since 2017**** Pastor Kenneth na one of the Cele Pastors for Crudas Road here. Since 2017 nai he decieve some boys unto spititual matters. According to he confessional statement, he connive with one other prophet for Lagos, as dem demand for N450, 000 from the boys say the spiritual job go legit. Since 2017, nothing happen as him and he cohort chop the money troway. The boys con dey find am, dem come see am for Crudas Road branch dey preach. He con admit say na fake work dem do. He promise to pay the money ending of this March wey pass so. March ending reach, dem approach am, he say make dem give am small time. The boys agree to he appeal as dem give am till May ending. Na today wey dem say make dem go visit am for he house to ask am afar, nai dem found out say he wan hide park. NASO dem bundle am with beat. Dem carry am go meet Army, na Army presence nai he agree say he go dey pay 50k every month. Attached to this update Na video of Prophet Ken wey dey call he other 419 Oga dey narrate say Matter don burst for Sapele unto the fake work wey dem do. https://www.youtube.com/watch?v=33WD89zaaOM
|
| Re: Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by Yian1(m): 12:09pm On Jun 03, 2020*. Modified: 4:20pm On Jun 14, 2020 |
Ole leverybody.. For every scammer, there's always a bigger scammer
|
| Re: Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by UndauntedYOCA(f): 12:10pm On Jun 03, 2020 |
Lol, yahoo jam yahoo ![]() |
| Re: Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by Samuel200: 12:43pm On Jun 03, 2020 |
All na yahoo..... yahoooo |
| Re: Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by Victornezzar: 12:52pm On Jun 03, 2020 |
Mediarero: The Army guys couldn't apprehend the Yahoo guys also ![]() |
| Re: Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by Nobody: 1:28pm On Jun 03, 2020 |
pastor |
| Re: Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by Chidexter(m): 2:58pm On Jun 03, 2020 |
Hahahaha. Make Dem release am abeg, the Yahoo boys suppose approach am make him teach them this kind wonderful format. |
| Re: Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by sammysneh(m): 5:22pm On Jun 03, 2020 |
Yahoo pastor :PYahoo pastor |
| Re: Pastor Caught After Defrauding Yahoo Boys Of 450k In Delta by Nobody: 5:23pm On Jun 03, 2020 |
... DOG. Chop DOG ![]()
|
Man Flees Nigeria After Defrauding Clients With Wife’s Bank Account • Woman Caught After Hiding Stolen Item In Between Her Legs In A Shop. Photo • Prophet Threatens To Kill Widow After Defrauding Her Of N18m • 2 • 3 • 4
Protest In Kano As Government Demolish Sabon Gari Market, (photos/video) • Newsbenue: Nigeria Military Breaks Silence On Soldiers Killing Gana • Security Cameras Removed From Lekki Toll Gate, Life Ammunition Fired People Flee