Iphone Se 2020 64gb Brand New - Technology Market - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Technology Market › Iphone Se 2020 64gb Brand New (1038 Views)
| Iphone Se 2020 64gb Brand New by Dwightrules(op): 3:05pm On Jun 07, 2020 |
Brand new sealed Apple iPhone se 2020 64gb internal storage available now Price 265k Call Dwight now on 08171222263
|
| Re: Iphone Se 2020 64gb Brand New by Dwightrules(op): 10:44am On Jun 08, 2020 |
Dwightrules:sa |
| Re: Iphone Se 2020 64gb Brand New by Idiotmod: 11:10am On Jun 08, 2020 |
Can u tell us wetin u add together whey make this phone 265k Phone whey no enter naija with 200k |
| Re: Iphone Se 2020 64gb Brand New by dangoteinlaw: 4:42pm On Jun 08, 2020 |
Idiotmod:nah their way nah, thieves disguising as traders. A phone of 399dolls totally translates to 265k magically. Yep Nigerians are that smart smh |
| Re: Iphone Se 2020 64gb Brand New by coronavirus19: 4:44pm On Jun 08, 2020 |
I swear I no know the logic behind the surge of price of this phone. |
| Re: Iphone Se 2020 64gb Brand New by dangoteinlaw: 4:52pm On Jun 08, 2020 |
coronavirus19:the fone dey sell well like hot cakes, iPhone 11 inside iPhone 8 body!! A brilliant strategic move from apple, and this chess move go counter Samsung seriously especially with the corona issue. |
| Re: Iphone Se 2020 64gb Brand New by Dwightrules(op): 12:44pm On Jun 10, 2020 |
dangoteinlaw:If u dnt knw sth u ask u cant be insulting someone lik dis I'v been here for long if u get d phn for 200k go n buy there it business if u can buy leave it even if I give 200k are u ready to buy ur just here to talk. |
| Re: Iphone Se 2020 64gb Brand New by Dwightrules(op): 12:46pm On Jun 10, 2020 |
Idiotmod:if u get am 200k pls sell for me |
Awoof!: Very Clean Iphone SE 2020 64gb 95k - Advert Closed. • Iphone 11 64gb Brand-new 225k • Iphone Se 2020 64gb FOR SALE • 2 • 3 • 4
UPDATE! BrandNew Sony PS4 4 Slim 1TB Restocked! AVAILABLE NOW: PS4 Game disc • ****SOLD*** HP Pavilion Gaming Laptop Nvidia 1650 - 310k • Macbook Air 2018 256/8gb, 220K