Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (1792) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3186749 Views)
1 2 3 ... 1789 1790 1791 1792 1793 1794 1795 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emzry1: 10:43pm On Jun 25, 2020 |
jerrythafinisher:who i go tender am to? ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:45pm On Jun 25, 2020 |
emzry1:to me na .. head of crumb unit |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Equal2DeTask(m): 10:46pm On Jun 25, 2020 |
We are Liverpool ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emzry1: 10:47pm On Jun 25, 2020 |
jerrythafinisher:when una do election? No be you be head of crumb unit wey I been sabi |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:48pm On Jun 25, 2020*. Modified: 7:31am On Jul 07, 2020 |
.. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 44ward(f): 10:50pm On Jun 25, 2020*. Modified: 11:26pm On Jun 25, 2020 |
emzry1:Congratulations! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:52pm On Jun 25, 2020 |
44ward:
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:54pm On Jun 25, 2020 |
Equal2DeTask:You and who be Liverpool?
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Joeblaze26(m): 10:54pm On Jun 25, 2020 |
EPL 19-20 Season Congratulations to Liverpool #YNWA! Kudos to Chelsea though ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 44ward(f): 10:55pm On Jun 25, 2020 |
[quote author=Ewuhausa1 post=91076449][/quote]Must you show yourself? ... By the way ,you aren't looking bad in this your photo shoot,just learn to dress well and avoid smoking in public.Mr Ewuhausa, I just helped you in posting your pics below. Gudevenin...
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:57pm On Jun 25, 2020 |
44ward:When Ewuhausa1 was Ewuhausa1 A mod would have seperated this fight.....Good evening too |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 44ward(f): 10:58pm On Jun 25, 2020 |
Ewuhausa1:That's good o . So,are you a fighter? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:01pm On Jun 25, 2020 |
44ward:I'm now a preacher of love |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:01pm On Jun 25, 2020 |
emzry1:na monarchy system we dey use .. make your guy collect something na ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:02pm On Jun 25, 2020 |
Sleeklord:pray make e drop |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 44ward(f): 11:02pm On Jun 25, 2020 |
Ewuhausa1:Hmmm.. Okay o ,mr preacher. Weldone! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emzry1: 11:05pm On Jun 25, 2020 |
jerrythafinisher:how i fit run am for you? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 44ward(f): 11:07pm On Jun 25, 2020*. Modified: 11:25pm On Jun 25, 2020 |
emzry1: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:07pm On Jun 25, 2020 |
emzry1:which ever way is convenient for you bro. bet9ja c2c ... bank transfer, I'll appreciate ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:08pm On Jun 25, 2020 |
mad oo |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:09pm On Jun 25, 2020 |
jerrythafinisher jerrythafinisher |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emzry1: 11:09pm On Jun 25, 2020 |
jerrythafinisher:oya drop your bet9ja id make i put small thing inside. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Joeblaze26(m): 11:10pm On Jun 25, 2020 |
I posted this 5 odds today...Who played it? It remains Juventus to boom ![]() Double Celebrations tonight #YNWA! ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:11pm On Jun 25, 2020 |
emzry1:3676606 Jerryboy1993 thanks boss |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:12pm On Jun 25, 2020 |
Jerrythafinisher All other past seasons crumb hunters are learners for where you dey I hail
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:13pm On Jun 25, 2020 |
emzry1:make I drop ?? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:13pm On Jun 25, 2020 |
Joeblaze26:I no see this one, fine picks Boom in advance |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:14pm On Jun 25, 2020 |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:14pm On Jun 25, 2020 |
Ewuhausa1:you this goat why you dey quote me ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:18pm On Jun 25, 2020 |
jerrythafinisher:Which kind work you dey do? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by emzry1: 11:18pm On Jun 25, 2020 |
jerrythafinisher:done |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:19pm On Jun 25, 2020 |
jerrythafinisher:Sure na tey tey. |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 3 guest(s)



jerrythafinisher