Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (1974) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3267383 Views)
1 2 3 ... 1971 1972 1973 1974 1975 1976 1977 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by biyams(m): 10:12pm On Jul 04, 2020 |
as usual I wee do my mc out tro ... vote of thanks to Oga boss for the crumz...for those of u that got make una beat una chest do to others too... make e no be say na only one person go dey share when some dey silently chop their greens and dem go still dey compete for crumz... as usual our motto: e go better.... all the best everyone and more wins |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ATTITUDE2: 10:13pm On Jul 04, 2020 |
Fuckdem:Them nearly cause me heart attack. see ask cold the shake my body. and no be say cold actually dey. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:13pm On Jul 04, 2020 |
Where's SPOLO? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:14pm On Jul 04, 2020 |
ATTITUDE2:thank God they won.... Baba any show |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:14pm On Jul 04, 2020 |
numberonecytyzen:him don chop ban |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by suckmyPENIS: 10:15pm On Jul 04, 2020 |
Braga village bus is that you? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ovcwality(m): 10:15pm On Jul 04, 2020 |
FuckloveJnr:Make you just reacharge my line, I need new movies |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:15pm On Jul 04, 2020*. Modified: 10:33pm On Jul 04, 2020 |
Once I see thread traffic I know say ndlife dey run something.Ndlife I know say I don miss ooh but if by any chance you dey do pity crumb for people wey late. Abeg I dey ooh because your crumbs no be normal crumbs. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by WHITELIGHTER: 10:16pm On Jul 04, 2020 |
[quote author=2dice01 post=91377220][/quote]Can u see Liverpool and city games tomorrow? Tasty odds esp for Liverpool v Villa |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ATTITUDE2: 10:17pm On Jul 04, 2020 |
ndlife:most times I go the wonder how Fellows here the take get crumb alert. see as thread full from nowhere. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mistercharles: 10:17pm On Jul 04, 2020 |
ndlife:you made the right choice even if everything plays don't regret it. If you don't mind I'll drop phone number for airtime please ![]() I prefer to buy data with it than dash bet9ja ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:17pm On Jul 04, 2020 |
WHITELIGHTER:legit |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 10:17pm On Jul 04, 2020 |
Which 1 be pity crumb again ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by MummyIMadeIt: 10:18pm On Jul 04, 2020 |
whats wrong na, I played 12AD tip e cut, played bakoyoko tip e still cut, played another guys tip here also e cut. Why me nah, I want to share crumbs too nah |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 10:19pm On Jul 04, 2020 |
numberonecytyzen:I am here boss |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Eghosblue(m): 10:19pm On Jul 04, 2020 |
suckmyPENIS:2 goals cancelled ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 10:19pm On Jul 04, 2020 |
MummyIMadeIt:I played 7 different games from here, all enter bush. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:20pm On Jul 04, 2020 |
MummyIMadeIt:Nobody go pity u... ![]()
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by dbestuncle: 10:20pm On Jul 04, 2020*. Modified: 10:47pm On Jul 04, 2020 |
5701840 Thanks in advance ndlife: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 10:21pm On Jul 04, 2020 |
NLReposter:make we thank God because jerry go don they find who go show am love up and down |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by MummyIMadeIt: 10:22pm On Jul 04, 2020 |
TheRealProphet:ndlife abeg pity therealprophet with crumbs even though him come late, so that he can fit rest |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ATTITUDE2: 10:22pm On Jul 04, 2020 |
Fuckdem:make we hund for the crumb together. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by MummyIMadeIt: 10:23pm On Jul 04, 2020 |
Sniper4real:ha! No be small thing oh. ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Abiola4eva(m): 10:23pm On Jul 04, 2020 |
ndlife:chai,I'm late to the party again |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bada007(m): 10:24pm On Jul 04, 2020 |
please how do I stop 1xbet from capping my bet, for example let's say I want to be 50k but 1xbet might not let me bet more than 23k what can I do about it |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mistercharles: 10:24pm On Jul 04, 2020 |
ndlife:this is unlike serie A. Checked and saw just one CA rd |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:24pm On Jul 04, 2020 |
FuckloveJnr:Ezika Nkemakonam ur hustle don finally pay.
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 10:25pm On Jul 04, 2020 |
bada007:They've limited your stake coz you're winning big |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:25pm On Jul 04, 2020 |
SPOLO:Stop that nonsense. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:26pm On Jul 04, 2020 |
FuckloveJnr:Amin. Amen. Ishe |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 10:26pm On Jul 04, 2020 |
here don dae crowded |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:26pm On Jul 04, 2020 |
MummyIMadeIt:You're irrelevant..https://www.reactiongifs.com/r/0wK.gif |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 1 guest(s)





