Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2006) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3276569 Views)
1 2 3 ... 2003 2004 2005 2006 2007 2008 2009 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:08pm On Jul 05, 2020 |
Sniper4real:The thing dey vex me.I post past winning ticket with my normal account.The guy start to dey attack me dey yarn me nonsense.He don attack austino .And him talk say bad Belle dey excluding himself.Mugu. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by MMXX: 9:09pm On Jul 05, 2020 |
Sniper4real: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ndlife: 9:09pm On Jul 05, 2020 |
I've hope on dis Barca game than mancity |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:09pm On Jul 05, 2020 |
ndlife:na wa ooi |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ovcwality(m): 9:09pm On Jul 05, 2020 |
TheRealProphet:Lol, wetin you go come do if you see am |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:10pm On Jul 05, 2020 |
Person lose heavily una still dey beg m 2h card Which kind people dey hia sef![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by suckmyPENIS: 9:10pm On Jul 05, 2020 |
ndlife:did you stake on it again? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 9:10pm On Jul 05, 2020 |
kaii how i wish na liverpool he pick to win instead of those mumu man city |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by obonujoker(m): 9:10pm On Jul 05, 2020 |
Pep na fraud without money... EPL don show am pepper... Village things nonetheless again.... Another 100 naira gone ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by kaycee125: 9:10pm On Jul 05, 2020 |
Nice try Liverpool killed it. Godrocks: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:11pm On Jul 05, 2020 |
ovcwality:You won't wish to know Adiós. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:11pm On Jul 05, 2020 |
Xanslyte:How far bro .. you don get alert from the land purchase ... Make I collect 5k na |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by nurez305(m): 9:12pm On Jul 05, 2020 |
I use to avoid any man city and Liverpool match, I don't know why I stake on them today... Liverpool manage to win and man city scatter my beautiful wining ![]() I was sad my 2k to win 87k casted until I saw this lady game.... na wa ooo
|
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:12pm On Jul 05, 2020*. Modified: 9:39pm On Jul 05, 2020 |
Modified |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by kaycee125: 9:12pm On Jul 05, 2020 |
lhimeet don hit Alabi like this before in 3 monthsSniper4real: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Troublemaker101(m): 9:12pm On Jul 05, 2020 |
Na Jah save me make I get network problem today, if not i for stake for Academica, City and Inter Milan head ... See as this thread kon funny this night , omo betting na bad thing o |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by suckmyPENIS: 9:13pm On Jul 05, 2020 |
nurez305:what's the name of your device? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by BrutalJab: 9:13pm On Jul 05, 2020 |
kaycee125:Is that all? ![]() Turn it your dp on facebook and instagram na. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ALEXAPLAYME: 9:14pm On Jul 05, 2020 |
Villareal Don score |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by suckmyPENIS: 9:14pm On Jul 05, 2020 |
kaycee125:true but him still dey line up for crumbs ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:14pm On Jul 05, 2020 |
Abeg I fit withdraw from betpawa today? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by kaycee125: 9:15pm On Jul 05, 2020 |
Do you want to see my payslip? You may faint if I show youNgUsReport: |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 9:15pm On Jul 05, 2020 |
nurez305:U dey ovenbake group? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by suckmyPENIS: 9:15pm On Jul 05, 2020 |
mperornero:yes sure... Do well to share crumbs bro |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 9:15pm On Jul 05, 2020 |
mperornero:Yea, b4 12 your money go land |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:16pm On Jul 05, 2020 |
Sniper4real:Thanks. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ndlife: 9:16pm On Jul 05, 2020 |
suckmyPENIS:Nope I dey mad I done withdraw |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:16pm On Jul 05, 2020 |
Sniper4real:that was kaycee125 life savings until he wretched it on ashawo and betting. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 9:16pm On Jul 05, 2020 |
kaycee125:Village pple dey on his matter. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:17pm On Jul 05, 2020 |
kaycee125:Show me...I wanna faint!!!! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Sniper4real(m): 9:17pm On Jul 05, 2020 |
mperornero:No forget me sha |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by suckmyPENIS: 9:17pm On Jul 05, 2020 |
ndlife:nice |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13
Viewing this topic: 1 guest(s)
Which kind people dey hia sef
Adiós.
lhimeet don hit Alabi like this before in 3 months