Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 (13492 Views)
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by EbukaHades10(m): 4:25pm On Jul 11, 2020 |
Brymo4all:U don get the Nike Jersey already? Mad o. E good sha |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by helinues: 4:27pm On Jul 11, 2020 |
Goal Burnley 1 - 1 Game on |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by RealEzee(m): 4:27pm On Jul 11, 2020 |
EbukaHades10:na Naija na, anything is possible lol |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by crazygod(m): 4:27pm On Jul 11, 2020 |
F.ck ![]() |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by DMPaulSr: 4:28pm On Jul 11, 2020 |
LMAOOOOOOO |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by EbukaHades10(m): 4:28pm On Jul 11, 2020 |
Them dey sleep since. Maybe dem go wake up now |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by crazygod(m): 4:28pm On Jul 11, 2020 |
This guys just go sleep ni sha. We must get this 100+ points o ![]() |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by DMPaulSr: 4:28pm On Jul 11, 2020 |
Just one goal dem don begin consult VAR ![]() #GGMU |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Angelfrost(m): 4:29pm On Jul 11, 2020 |
QuitNotice:Against Burnley of all teams... How high are you this evening??! ![]() |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Lamasta(m): 4:31pm On Jul 11, 2020 |
EbukaHades10:You people want to break City 100 points record ko le work ![]() |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Nobody: 4:32pm On Jul 11, 2020 |
goal ball jor! |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by EbukaHades10(m): 4:34pm On Jul 11, 2020 |
Lamasta:Shebi na una get record. Me just won enjoy my boys |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by StepTwo: 4:38pm On Jul 11, 2020 |
Squawka Jay Rodriguez has now scored more Premier League goals at Anfield this season (1) than Roberto Firmino.
|
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by EbukaHades10(m): 4:38pm On Jul 11, 2020 |
Chambo, no go do own goal o |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by crazygod(m): 4:41pm On Jul 11, 2020 |
Abeg dem don bribe this referee. Second time now ![]() |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Gbest90(m): 4:42pm On Jul 11, 2020 |
EbukaHades10:It might prove costly. Liverpool have been wasting their chances. |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by donoro(m): 4:43pm On Jul 11, 2020 |
Wetin shaqiri dey do on bench sef |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by StepTwo: 4:45pm On Jul 11, 2020 |
Squawka Jay Rodriguez and Lewis Dunk are the only two visiting players to score a Premier League goal at Old Trafford *and* Anfield this season. An unexpected duo in an exclusive club.
|
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by crazygod(m): 4:45pm On Jul 11, 2020 |
2nd time they pushed our keeper yet referee dey look ![]() |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Obriks: 4:45pm On Jul 11, 2020 |
chai..... Liverpool wor cut my 10m ticket oooo |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by EbukaHades10(m): 4:45pm On Jul 11, 2020 |
We don enter am |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by deltateam: 4:48pm On Jul 11, 2020 |
Liverpool don draw o. |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by ObaKlaz: 4:48pm On Jul 11, 2020 |
Bele dey sweet me! ![]() Thank you, Bolee! Sorry, Burnley. |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by crazygod(m): 4:49pm On Jul 11, 2020 |
![]() |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Lamasta(m): 4:49pm On Jul 11, 2020 |
EbukaHades10:Liverpool will finish the season with 99 points ![]()
|
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Nobody: 4:49pm On Jul 11, 2020 |
goal sadio mane!!!!/ |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Olabode971(f): 4:50pm On Jul 11, 2020 |
Liverpool don dey craze ooh... Ordinary Burnley fa.. Liverpool don spoil my ticket via Magu link.. ![]() |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by helinues: 4:51pm On Jul 11, 2020 |
Nick Pope is obviously the man of the match 8 saves which 3 are world class save... Future England number 1 choice Game over |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by crazygod(m): 4:52pm On Jul 11, 2020 |
Lamasta:Says who? We still have 3 more games to go. 93+9 is 101. So it's still possible for Liverpool to pass 100points |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by StepTwo: 4:53pm On Jul 11, 2020 |
Squawka WWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWWD Sean Dyche's Burnley side have ended Liverpool's English top-flight record of 24 consecutive home wins.
|
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by EbukaHades10(m): 4:53pm On Jul 11, 2020 |
Nick Pope good, abeg. Man of the match anyday #Wemarchon #Ynwa |
| Re: Liverpool Vs Burnley - (1 - 1) On 11th July 2020 by Babysho(m): 4:53pm On Jul 11, 2020 |
I'm a Liverpool fan and I often wonder how we won the championship league. The players show zero class sometimes. |
Sheffield United Vs Chelsea - (3 - 0) -On 11th July 2020 • Manchester United Vs Chelsea : FA Cup Semi-final - (1 - 3) On 19th July 2020 • Manchester United vs Southampton (2 - 2) On 13th July 2020 • 2 • 3 • 4
Chelsea Vs Brentford (2 - 1) On 15th December 2024 • Chelsea Vs Sparta Prague: Europa League (1 - 1) - On 21st February 2013 • Southampton Vs Manchester United (0 - 0) On 17th May 2017



