Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene (4066 Views)
| Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by Dangrace01(op): 6:44pm On Jul 12, 2020*. Modified: 5:30pm On Jul 14, 2020 |
Mercedes-Benz C300 2009 model buy and drive everything working perfect Price: 2.3 Contact us today call WhatsApp: 08133498733
|
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by Goldp5988(f): 6:45pm On Jul 12, 2020 |
All of the above add padded |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by Dangrace01(op): 6:45pm On Jul 12, 2020 |
More pics
|
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by slimanyd: 8:00pm On Jul 12, 2020 |
The nylon wey dey use wrap am come resemble Pure water Nylon. Why na . The moto Stand well sha |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by UrRealG: 10:30pm On Jul 12, 2020 |
Lol.... Op we know say na naija used na, comot dat nylon abeg ![]() |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by Dangrace01(op): 10:35pm On Jul 12, 2020 |
UrRealG:Brand New - tear rubber Nigerian used - tear nylon. Well ill work on it |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by Emilokoiyawon: 2:05am On Jul 13, 2020 |
No na mercedez bread |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by lebete3000: 3:08am On Jul 13, 2020 |
Emilokoiyawon:Make we use am chop Ewa Goyin... |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by Nobody: 5:32am On Jul 13, 2020 |
slimanyd:Don't Mind them. NO REASONABLE CAR comes wrapped in Nylon. Nothing like TEAR RUBBER. Even the Newly made INNOSON and TOYOTA cars are not wrapped in Polyethylene bags. Not even Bugatti. I don't know where NIGERIANS coined such from. Always doing Unnecessary things |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by TheCvBank: 11:04am On Jul 13, 2020 |
Everybody wan buy Benz. dem no send so far that Benz logo dey the front, nothing else matters ![]() |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by Dangrace01(op): 2:16pm On Jul 13, 2020 |
Good afternoon to you. This car is still available for sale |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by Dangrace01(op): 7:35pm On Jul 13, 2020 |
Good evening |
| Re: Sold: Shey Na Mercedes Benz Be Dis Or Mercedes Benzene by UrRealG: 7:52pm On Jul 13, 2020 |
Dangrace01:Alright bro. Happy sales ✌� |
Direct Tokunbo Mercedes Benzene GLE 450 Model 2017 Fully Loaded • Less Than A Month Registered Klinnn Mercedes Benzene CLA 250 Model 2015 year • Tokunbo Mercedes Benzene CLA 250 • 2 • 3 • 4
VEHICLE TRACKER FOR SALE (GPS & SMS) -N29,999.00 ONLY • Range Rover Evoque • SOLD SOLD SOLD 2015 Toyota Corolla S in Benin City

