Escoba Smith Is Next - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Escoba Smith Is Next (635 Views)
1 Reply
| Escoba Smith Is Next by Chuky7(op): 5:41pm On Jul 13, 2020 |
Anyone know of Escoba Smith location... He should be next on interpols radar... You Remember him right...The Guy that claims to be into Oil and Gas(normal format for Yahoo boys wey don cash out) and based in Turkey ...Don't know if he still resides there... Interpol should go after all of them...Since they no remember my own aza... Na to form list O... |
| Re: Escoba Smith Is Next by chinwezdasilva: 7:29pm On Jul 13, 2020 |
Chuky7:go find work, guy see magu wey dey head EFCC, I no dey support fraud but as dem never talk say na fraud no come dey kill am with your mouth Heart of men like you are wicked |
| Re: Escoba Smith Is Next by Chuky7(op): 7:04am On Jul 14, 2020 |
chinwezdasilva:Lol..Na troll I dey troll.. Na wetin dey like for here...soon e go hit FP |
Dennis Smith Okoro Dies In Ethiopian Prison After Being Denied Treatment • Doreen Smith: Mahama Sakara Sex Scandal, Attempted Rape In Ghana (Leaked Audio) • Tyonor Smith Shot: Benue State University Student Leader Shot (Graphic Photos) • 2 • 3 • 4
Victim Of “magu Boys” Writes DSS, Wants EFCC To Hands Of Prosecution Of Victor G • 46-year-old Man Nabbed For Defiling Three Underaged Boys In Anambra • #endsars Sars Breaks My Door,press My Yansh And Breast - Pregnant Woman Cries Ou