₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,404 members, 8,435,534 topics. Date: Sunday, 28 June 2026 at 09:24 PM

Toggle theme

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2194) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball (+/Other Sports) Betting Season 14 (3281296 Views)

1 2 3 ... 2191 2192 2193 2194 2195 2196 2197 ... 4901 (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:07pm On Jul 14, 2020
Fuckdem:
you Don try "blacklist
I no like to watch series wey go scatter my brain midway.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ClownPrinceOfPi: 11:07pm On Jul 14, 2020
waploger:
as in 。na so dem do me oh. sote i come dey play only the top players but still e still dey burst. but these past 2 weeks baseball just dey give me jeans money cheesy
Oya na bro I go contact you later so we go see how we go run am.Punters in the house if you know say you wan see Alabi in him avatar state go play table tennis.Your body go tell you.If locust play am for just 1 day him go retire for betting for life.Very wicked and evil sport.My 20k just move today money wey I for use scatter big nyash come chop spag with chicken on top.I don Sha tell una no play table tennis.I don go come back dey tell una now.Alabi one day I will destroy you.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 11:08pm On Jul 14, 2020
Troublemaker101:
Good luck man
b938tpaqarzwcp-109949
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:09pm On Jul 14, 2020
waploger:
you don't need to know the rules , just pray that the team scores more points
ohhh
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 2dice01: 11:09pm On Jul 14, 2020
motta:
Na my Netflix dey no go block
You be "Jesus" na
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by COZA(m): 11:09pm On Jul 14, 2020
ndlife:
B923TPCTQTQERQ-664727
God should help me on this ticket
Mind done the fail
It will green
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:10pm On Jul 14, 2020
Melaye:
corbin and fuckdem make una put this ticket for prayers
I no go lie oooo

the game dey fear me

sha the risk is worth the reward
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:11pm On Jul 14, 2020
Fuckdem:
you Don try "blacklist
I dey watch movies for now..I just dey waste gb for shitty series.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:12pm On Jul 14, 2020
youngcee:
I no like to watch series wey go scatter my brain midway.
scatter your head how?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lhimeet(m): 11:12pm On Jul 14, 2020
youngcee:
You have any cool series? Gangs Of London and Killing Eve are boring cry
None for now.

Gangs of London isn't boring o

New episode don come out?
huh
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:12pm On Jul 14, 2020
youngcee:
I dey watch movies for now..I just dey waste gb for shitty series.
share me some of d gb
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 11:13pm On Jul 14, 2020
youngcee:
I dey watch movies for now..I just dey waste gb for shitty series.
shey na data you dey use abi na free wifi?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:13pm On Jul 14, 2020
youngcee:
I dey watch movies for now..I just dey waste gb for shitty series.
that justice league na cartoon or real stuff
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ndlife: 11:14pm On Jul 14, 2020
Corbin:
I no go lie oooo

the game dey fear me

sha the risk is worth the reward
I the think to cash out the 15k ticket
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:14pm On Jul 14, 2020
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:14pm On Jul 14, 2020
Corbin:
that justice league na cartoon or real stuff
cartoon.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:15pm On Jul 14, 2020
waploger:
you don't need to know the rules , just pray that the team scores more points
I don cook small 4 odds. On OBS mood.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:15pm On Jul 14, 2020
waploger:
shey na data you dey use abi na free wifi?
data.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:15pm On Jul 14, 2020
ndlife:
I the think to cash out the 15k ticket
follow ya heart
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by ibj55: 11:15pm On Jul 14, 2020
B925TPCAQSCZPT-3333676
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:15pm On Jul 14, 2020
ndlife:
I the think to cash out the ticket
yeah and rebet it
to be on a safer side
na investment be this
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:15pm On Jul 14, 2020
I dey sorry for Alabi.gringrin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:16pm On Jul 14, 2020
Lhimeet:
None for now.

Gangs of London isn't boring o

New episode don come out?
huh
No new episode yet.

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 11:16pm On Jul 14, 2020
youngcee:
data.
e be like say bet dey pay you wella
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:17pm On Jul 14, 2020
Fuckdem:
share me some of d gb
I go reason u when everywhere soft.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:17pm On Jul 14, 2020
ibj55:
B925TPCAQSCZPT-3333676
good luck
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:18pm On Jul 14, 2020
youngcee:
cartoon.
woowww
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:19pm On Jul 14, 2020
waploger:
e be like say bet dey pay you wella
bet?

I dey use film pass time.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:20pm On Jul 14, 2020
youngcee:
I go reason u when everywhere soft.
thanks man
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:20pm On Jul 14, 2020
youngcee:
bet?

I dey use film pass time.
As per, sub levels.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:20pm On Jul 14, 2020
Fuckdem:
scatter your head how?
series wey go dey boring midway..like Power, I no watch season 2.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:22pm On Jul 14, 2020
numberonecytyzen:
As per, sub levels.
OK, na God my brother, no b bet.

1 2 3 ... 2191 2192 2193 2194 2195 2196 2197 ... 4901

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Football(+ Other Sports) Betting Season 9Football (+Other Sports) Betting Season 10Football (+/Other Sports) Betting Season 13

Viewing this topic: 2 guest(s)