BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (23) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (7194689 Views)
1 2 3 ... 20 21 22 23 24 25 26 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by TooMuchStuff: 7:07pm On Jul 19, 2020 |
Wetin de Occur ?? Ebuka don go ghost mode.....we no dey see u. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by cinderellashoes(f): 7:07pm On Jul 19, 2020 |
makydebbie:I am fine ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SexySapphire(f): 7:07pm On Jul 19, 2020 |
This year's show go get as e be o. First few minutes of show, all we see is green and yellow. Technical issues after months of planning...smh |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kefasdamil(m): 7:07pm On Jul 19, 2020 |
I know somebody dia sha |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by phelonrays: 7:07pm On Jul 19, 2020 |
Wahala dey ooo Na green dem dey show for my TV ooo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by empress101(f): 7:07pm On Jul 19, 2020 |
I no wan vex..d housemates never dress finish abi wetin |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 7:07pm On Jul 19, 2020 |
OkpaAkuEriEri:dont bring that rubbish to this thread you stupid bastardic fool animal |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ifedior: 7:08pm On Jul 19, 2020 |
Mine no de show o |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nonso37(f): 7:08pm On Jul 19, 2020 |
Gboliwe:thats good to hear dear |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Shugah(f): 7:08pm On Jul 19, 2020 |
iSage: ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by TooMuchStuff: 7:08pm On Jul 19, 2020 |
Village people finally got dis... E. No go better for Chelsea and ManU fans o.. Na dem do dis juju |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MT: 7:08pm On Jul 19, 2020 |
Someone is about to get sacked. They had all the time to test, yet they failed to transmit successfully. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fabolousibk1(m): 7:08pm On Jul 19, 2020 |
Wait!!! Are you people telling me DJ Cuppy is one of the housemates....Chai!!! This Season go mad gan ooo .... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Agbgift(f): 7:08pm On Jul 19, 2020 |
Why this technical issue na |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vanvick247(m): 7:08pm On Jul 19, 2020 |
Nowenuse:Hahahahaha. E no tire u. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by justmi1: 7:09pm On Jul 19, 2020 |
Up now |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 7:09pm On Jul 19, 2020 |
But they had months to prepare for this shìt na Too bad. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zyxzzzz: 7:09pm On Jul 19, 2020 |
Lolllz |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:09pm On Jul 19, 2020 |
E be like say the housemate this year go scoin scoin plenty, show never start, camera don spoil...
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by empress101(f): 7:09pm On Jul 19, 2020 |
Ebuka jst appeared and disappeared ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:09pm On Jul 19, 2020 |
Ebuka just show for TV now |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by olamidebaby: 7:09pm On Jul 19, 2020 |
justmi1:still booting |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vic2Ree(m): 7:09pm On Jul 19, 2020 |
EEE DON START OOI! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SpaceX: 7:10pm On Jul 19, 2020 |
Okay. It's back. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Prettypinkyy: 7:10pm On Jul 19, 2020 |
See as my fuel Dey waste Which kind thing be this�
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gboliwe: 7:10pm On Jul 19, 2020 |
I was watching criminal minds on fox Channel. I just changed and nothingbis showing on BBN channel. Do we look like a joke to these guys? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:10pm On Jul 19, 2020 |
And we are live!! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by freeman500: 7:10pm On Jul 19, 2020 |
Present |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iwant2travel: 7:10pm On Jul 19, 2020 |
Final they are back |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Prettypinkyy: 7:10pm On Jul 19, 2020 |
At last ![]() Yeaaaah! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by olamidebaby: 7:10pm On Jul 19, 2020 |
just 10 weeks? ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EwuGambia: 7:10pm On Jul 19, 2020 |
E don show!!
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 13 guest(s)

I no wan vex..d housemates never dress finish abi wetin
