BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (65) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (7024347 Views)
1 2 3 ... 62 63 64 65 66 67 68 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 9:56pm On Jul 19, 2020 |
Laycon issa bad guy forget about this gentility he's showing now...person wey come from street suppose get sense. everything nobi gra gra na observation and orientation matter pass I can see that guy doing well in arena games and tasks. Laycon and Praise leggo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dynamite02: 9:56pm On Jul 19, 2020 |
vizkiz: |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:57pm On Jul 19, 2020 |
I no get time to dey waste pity votes on any dull person I want to watch entertainment, no come house dey do like who dem pour ice water, especially if you no fine. Trikky T no premium reach these other guys, but see as e dey flow with everybody, dey talk him thing, cold no catch am. So, wetin be Laycon excuse? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 9:57pm On Jul 19, 2020 |
Dorothy breast e be like pillow |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 9:57pm On Jul 19, 2020 |
zuma4k:Only Laycon so far... who slap me? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 9:57pm On Jul 19, 2020 |
MizzD:Eric currently on the screen |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by haywhy80: 9:57pm On Jul 19, 2020 |
pocohantas:Welcome to the thread. I thot you'd gone with the guy that visited from Yankee the other day |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 9:57pm On Jul 19, 2020 |
pocohantas: ![]() Yess oooo. You both should bring your bumbum to me for testing. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanessa88(f): 9:58pm On Jul 19, 2020 |
davodyguy:That's life for u! Inside life.. Nothing is equal, even ur fingers |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 9:58pm On Jul 19, 2020 |
Vianna:Inferiority complex |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Slynation(m): 9:58pm On Jul 19, 2020 |
Vianna:You are probably right... He first statement was blunder ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by makydebbie(f): 9:58pm On Jul 19, 2020 |
pocohantas:E no big pass your own sha. She carry but You're wider than her lol. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by onyeomanono24(f): 9:58pm On Jul 19, 2020 |
Laycon talking after a long while |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 9:58pm On Jul 19, 2020 |
safarigirl:The guy is still observing |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 9:59pm On Jul 19, 2020 |
SexySapphire:Praise,looks dirty and disgusting.another teddy A |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Budline1(m): 9:59pm On Jul 19, 2020 |
Hmmn. I don come mark register o . It's another one. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:59pm On Jul 19, 2020 |
Lucy see 6-pack dey laugh ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by makydebbie(f): 9:59pm On Jul 19, 2020 |
Fiyin007:Lol okay |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Budline1(m): 9:59pm On Jul 19, 2020 |
Dansuqi:He's cute. No homo |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 9:59pm On Jul 19, 2020 |
safarigirl:I want to believe he's being intentional with this act. Trynna get attention. There's no way you'd have seen any season of BBN and not know that self-confidence sells. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by olamidebaby: 10:00pm On Jul 19, 2020 |
eric showing off right now ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:00pm On Jul 19, 2020 |
EwuGambia:una go kill me for this thread I just laff since abeg free my home boy |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vianna(f): 10:00pm On Jul 19, 2020 |
Slynation:I'm very sure that's what is responsible for his quietness and timidity. Let him opt for pidgin. Not a must to speak English. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 10:00pm On Jul 19, 2020 |
haywhy80:Nengi na mgbeke |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tonididdy(m): 10:00pm On Jul 19, 2020 |
Na 6pack go end some girls for this hase laslas |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by iamkingzlee(m): 10:00pm On Jul 19, 2020 |
safarigirl:Laycon is coming up give him time |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 10:00pm On Jul 19, 2020 |
Budline1:Yes homo, I agree |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 10:00pm On Jul 19, 2020 |
Vianna:He spoke well on the stage actually. I think many of us are just overthinking it, lol. Let’s give him time |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by pocohantas(f): 10:01pm On Jul 19, 2020 |
makydebbie:Big nyash is better than Masters Degree... Naira Marley, 2019. Make we see as this year own go be. If this statement would come through again. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegiri: 10:01pm On Jul 19, 2020 |
Amya:She should not play Mercy's game o.. Any Mercy or Tacha game players will be evicted ASAP.. But I like her already. She dey enter my eyes Wella. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanessa88(f): 10:01pm On Jul 19, 2020 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:01pm On Jul 19, 2020 |
EwuGambia:Lol.... Make me self save am.. . But I fit Stan the guy Sha...Nah the only gee I see.Your siggy though, reminds me of one Sidney talker skit... Lol Friends hype enter dudes head him go dey bite microphone for studio only to record NONSENSE. anytime I remember that skit I just burst into laughter ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)



