Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 (42084 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 20 Reply (Go Down)
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by sylve11: 6:34pm On Jul 22, 2020 |
This game dull faint!  |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by EbukaHades10(m): 6:34pm On Jul 22, 2020 |
proxillin: westham no allow them do counter na.
VAR give us penalty for midfield na
|
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by khingTony(m): 6:36pm On Jul 22, 2020 |
Na which kind boring match be this? |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Mrviktor(m): 6:37pm On Jul 22, 2020 |
This West Ham bus no dey shake oh.
Gad damn.
9 behind d ball. |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by prinsam30: 6:37pm On Jul 22, 2020 |
na sleep just dey worry me as I dey watch this match, very useless players always playing back and that block head McGuire just dey slow down the game |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Andrew13: 6:39pm On Jul 22, 2020 |
Omo west harm ready come o |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Ray07(m): 6:41pm On Jul 22, 2020 |
So na Moyes plan be this . . .
|
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by sylve11: 6:41pm On Jul 22, 2020 |
Abeg make them score united so game go sweet.  |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by macjireh: 6:41pm On Jul 22, 2020 |
|
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Ibadanpikin: 6:43pm On Jul 22, 2020 |
GOAL...westham oo |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Nobody: 6:43pm On Jul 22, 2020 |
Move guys! MUN |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by potbelly(m): 6:43pm On Jul 22, 2020 |
|
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by EbukaHades10(m): 6:44pm On Jul 22, 2020 |
Tomorrow now, they will start abusing DDG.
Nice save |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Ibadanpikin: 6:44pm On Jul 22, 2020 |
Westham GOAL... |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by dumininu01(m): 6:44pm On Jul 22, 2020 |
EbukaHades10: He's really trying but will he keep up?
United have been reduced to playing outside shot as Westham no won gree Yeah and the guy started as a winger in his playing career.. He should be able to with the support of his teammates... I think west ham have done well defensively... |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by EbukaHades10(m): 6:44pm On Jul 22, 2020 |
Ray07: So na Moyes plan be this . . .
|
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Mrviktor(m): 6:46pm On Jul 22, 2020 |
pk |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Karlebolu(m): 6:46pm On Jul 22, 2020 |
|
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by EbukaHades10(m): 6:46pm On Jul 22, 2020 |
VAR oooooo, will it be?
Penalty
Goal!!!!!! |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Mrviktor(m): 6:46pm On Jul 22, 2020 |
Bleep manutd |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by potbelly(m): 6:46pm On Jul 22, 2020 |
|
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by omotola90(m): 6:46pm On Jul 22, 2020 |
oluwatosink: Chelsea fans calmdown Man u is moving third today and chelsea is losing  dont think so bro |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by proxillin(m): 6:46pm On Jul 22, 2020 |
lets see how the ojoru VAR united is not going to pick that penalty |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by khingTony(m): 6:47pm On Jul 22, 2020 |
Pk westham |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by sylve11: 6:47pm On Jul 22, 2020 |
Goal  |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by potbelly(m): 6:47pm On Jul 22, 2020 |
|
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by N2B2: 6:47pm On Jul 22, 2020 |
West Ham Goal |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by proxillin(m): 6:47pm On Jul 22, 2020 |
gooooooaaaaaal |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by khingTony(m): 6:47pm On Jul 22, 2020 |
Goal |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by Nwalandlord: 6:48pm On Jul 22, 2020 |
Make man utd win ooo I no fit shout oo |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by kiddkash(m): 6:48pm On Jul 22, 2020 |
second half, remove that fucking fosu-mensah play wan bissaka or diogo dalot |
| Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 1) On 22nd July 2020 by kynbasil01: 6:48pm On Jul 22, 2020 |
Goaalllll.. westham |
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 20 Reply Manchester United Vs Chelsea : FA Cup Semi-final - (1 - 3) On 19th July 2020 • Liverpool Vs Chelsea (5 - 3) On 22nd July 2020 • Manchester United vs Southampton (2 - 2) On 13th July 2020 • 2 • 3 • 4
Vardy Wins Premier League Golden Boot, Beats Ings, Aubameyang & Sterling • Arsenal vs Manchester City :FA Cup (2 - 1) On 23rd April 2017 • FC Porto Vs Chelsea: UCL (2 - 1) On 29th September 2015